Wetin make I do? (Page 2)

Date: 13-08-2015 5:08 pm (8 years ago) | Author: rashy jonez
1 [2] 3 4
- jossy4reall at 15-08-2015 08:00 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 14-08-2015 05:34 PM
Come put head 4 my pocket give am na..

guy go and pay money wey u borrow....wetin be ur own sef

Posted: at 15-08-2015 08:00 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 15-08-2015 09:16 AM (8 years ago)
(m)
U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef?
Posted: at 15-08-2015 09:16 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 16-08-2015 02:35 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on 15-08-2015 09:16 AM
U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef?
its 400 nd u said u have the amount Cheesy
Posted: at 16-08-2015 02:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-08-2015 04:35 PM (8 years ago)
(m)
gift are u the so called wife?

Posted: at 16-08-2015 04:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 16-08-2015 10:17 PM (8 years ago)
(m)
Lol
Posted: at 16-08-2015 10:17 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 16-08-2015 10:18 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 16-08-2015 02:35 PM
its 400 nd u said u have the amount Cheesy

U forgot that am broke?
Posted: at 16-08-2015 10:18 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 16-08-2015 10:56 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 15-08-2015 09:16 AM
U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef?
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha
I support ur wife as she no give u..
Everybody no say u tight pass fowl yansh...
Posted: at 16-08-2015 10:56 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 18-08-2015 01:13 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on 16-08-2015 10:18 PM
U forgot that am broke?
its 400naira, u cant be that broke,borow from jossy then Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 18-08-2015 01:13 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 18-08-2015 01:14 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 16-08-2015 10:56 PM
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha
I support ur wife as she no give u..
Everybody no say u tight pass fowl yansh...
lol
Posted: at 18-08-2015 01:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 18-08-2015 01:14 AM (8 years ago)
(f)
@jossy,no
Posted: at 18-08-2015 01:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-08-2015 05:10 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 18-08-2015 01:13 AM
its 400naira, u cant be that broke,borow from jossy then Roll Eyes Roll Eyes

I go fit borrow am the money only if there is collateral

Posted: at 18-08-2015 05:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 18-08-2015 09:42 AM (8 years ago)
(m)
Wetin u. Want As collateral?
Posted: at 18-08-2015 09:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 18-08-2015 02:17 PM (8 years ago)
(m)
Wetin u get as collateral...?
Posted: at 18-08-2015 02:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-08-2015 03:00 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 18-08-2015 09:42 AM
Wetin u. Want As collateral?

bring all u got....den I go select

Posted: at 18-08-2015 03:00 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 18-08-2015 06:20 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 18-08-2015 02:17 PM
Wetin u get as collateral...?
Quote from: youngrashy on 18-08-2015 09:42 AM
Wetin u. Want As collateral?
Quote from: jossy4reall on 18-08-2015 03:00 PM
bring all u got....den I go select
lol
Posted: at 18-08-2015 06:20 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 18-08-2015 08:47 PM (8 years ago)
(m)
I get many properties ooo
Posted: at 18-08-2015 08:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 19-08-2015 05:18 AM (8 years ago)
(m)
show dem all make we see....u get many properties and u no get 400 naira

Posted: at 19-08-2015 05:18 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 19-08-2015 09:25 AM (8 years ago)
(m)
Dat one na different thing entirely..
Posted: at 19-08-2015 09:25 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 19-08-2015 04:13 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 19-08-2015 05:18 AM
show dem all make we see....u get many properties and u no get 400 naira

I don talk am say d guy dey tight una no hear,
im give tight a new meaning...
Posted: at 19-08-2015 04:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 19-08-2015 04:46 PM (8 years ago)
(f)
youngrash need injection and salt water. water wey his head don dey leak
Posted: at 19-08-2015 04:46 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4