Rate the person above you.

Date: 16-04-2012 2:40 am (11 years ago) | Author: Kosoriwombe
- at 16-04-2012 02:40 AM (11 years ago)
(m)
1-10(i know this game already exists but i think it would be more fun if the person that is being rated does not reply. please follow the instruction

For me am 10 out of 10.

Posted: at 16-04-2012 02:40 AM (11 years ago) | Upcoming
- sarah555 at 16-04-2012 02:43 AM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh? how i wan con take rate you na?
since you don rate your. wait o, wetin be the topic sef?
Posted: at 16-04-2012 02:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- habiziz at 16-04-2012 03:05 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 02:43 AM
Huh? Huh? Huh? Huh? how i wan con take rate you na?
since you don rate your. wait o, wetin be the topic sef?
Posted: at 16-04-2012 03:05 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 16-04-2012 04:14 AM (11 years ago)
(f)
i dey try to sabi weytin u mean by the one been rated no go respond....
As my babe said you dun rate ursef...so weytin u wan make i do cos na u dey on top of me.
 Angry

Posted: at 16-04-2012 04:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 1-05-2012 01:23 PM (11 years ago)
(m)
 you  watin you wan make i rate you

Posted: at 1-05-2012 01:23 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 1-05-2012 03:47 PM (11 years ago)
(f)
ok i rate you 8
Posted: at 1-05-2012 03:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- judeabaga1 at 3-09-2015 02:24 PM (8 years ago)
(m)
20
Posted: at 3-09-2015 02:24 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- charisVEC at 7-03-2016 05:46 AM (8 years ago)
(m)
Ok mk I gv u 10
Posted: at 7-03-2016 05:46 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 14-03-2016 03:46 PM (8 years ago)
(m)
10
Posted: at 14-03-2016 03:46 PM (8 years ago) | Hero
Reply