Why are most Nigerians (Men and Women, but most especially Women) ashamed of their Age? Just to prove my point, let's start with you - How old are you?
Female Body Inspector
Posted: at 4-05-2012 11:06 AM (11 years ago) | Newbie
mizcollins1 at 4-05-2012 11:18 AM (11 years ago) (f)
my guy no come display ur madness for here,,before i take clippers commot dat ur afro!!!!!...even here in uk most of the female's no just go tell you der age now..why u think say only naija women dem do am? its everywhere!!
Posted: at 4-05-2012 11:18 AM (11 years ago) | Gistmaniac
my guy no come display ur madness for here,,before i take clippers commot dat ur afro!!!!!...even here in uk most of the female's no just go tell you der age now..why u think say only naija women dem do am? its everywhere!!
hahaha, abeg help me comot d afro so dat fresh air go enta him head
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
Posted: at 4-05-2012 11:21 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Treasure2 at 4-05-2012 11:24 AM (11 years ago) (f)
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 11:18 AM
my guy no come display ur madness for here,,before i take clippers commot dat ur afro!!!!!...even here in uk most of the female's no just go tell you der age now..why u think say only naija women dem do am? its everywhere!!
.....Ogirl e be like say you high dey come for here today. . Small small clipper the head ooo.
Posted: at 4-05-2012 11:24 AM (11 years ago) | Hero