COMPLAINT OF A RAPE VICTIM! (Page 2)

Date: 14-03-2009 12:08 am (15 years ago) | Author: Chris Yemi
1 [2] 3 4 5 ... 12
- degreatest2 at 14-03-2009 11:49 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-03-2009 11:45 AM
@degreatest2,y u dey direct me go person na ur personnal assistant be dat wan ni?well i showed u already sha so noneed 4 u to come if u do namy lil sister go carry hot water pour ur head
ur lil sista got pour me hot water? anyway i ben no dey plan to come before sef! na u dey come, and Emma na my paddy, him hold my adress, and hin know the size of the stadium wey i dey play al my home game and sorry i dont play away matches becos of fans intimidation and hooliganism!
Posted: at 14-03-2009 11:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-03-2009 11:50 AM (15 years ago)
(f)
lolsz........
Posted: at 14-03-2009 11:50 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 11:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-03-2009 11:44 AM
dgreastest,abeg ohh take am easy..the one way u first give belle the matter dey pending,na another one u dey plan..ironlady shine ur eye nor bi teeth u go show.
U still dey on top dat car dey yarn abi? U com dey jump enta wetin no concern u! if she no shine her eye nko which one be ur own, Amebo. Olofofo, Agborandun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!!!!!! etc etc etc etc etc etc!!!!!
Posted: at 14-03-2009 11:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-03-2009 11:53 AM (15 years ago)
(f)
ahan buoda erora  wan fun na ......
Posted: at 14-03-2009 11:53 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 11:59 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-03-2009 11:53 AM
ahan buoda erora  wan fun na ......
Noooooooooooo! No beg me, abeg leave my shirt jo! this boy dey vex me gan! o ti ngbe sara E koja Moshalashi  ke!
Posted: at 14-03-2009 11:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-03-2009 12:04 PM (15 years ago)
(f)
d dis smally oo i hold u b4 ni,i dey beg u u dey blush hen....
Posted: at 14-03-2009 12:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 12:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:04 PM
d dis smally oo i hold u b4 ni,i dey beg u u dey blush hen....
U don stay too long for dat place wey dey cold, so u don begin think say black people dey blush, No! we no dey blush, so I dnt understand ur english sis!
Posted: at 14-03-2009 12:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-03-2009 12:17 PM (15 years ago)
(f)
go check dictionary 4 d word "blushing"come back n meet me ok,u self dey blush no liee
Posted: at 14-03-2009 12:17 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 12:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:17 PM
go check dictionary 4 d word "blushing"come back n meet me ok,u self dey blush no liee
the one wey i get na Dick-sion-na-ri and i don browse am like 500,000 time i no see blush for inside oh1 u fit tell me wetin yah own talk?
Posted: at 14-03-2009 12:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-03-2009 12:23 PM (15 years ago)
(f)
u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already..
Posted: at 14-03-2009 12:23 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 12:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:23 PM
u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already..
I dey try am since, na brush i dey get everytime , i think my tongue de pain frm to much kissing, i need to go and kiss more make the thing for cure itself!
Posted: at 14-03-2009 12:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 14-03-2009 12:48 PM (15 years ago)
(m)
ironlady leave greastest,na how he wan take conner u he dey fine...i nor him style--ASHEWO
Posted: at 14-03-2009 12:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 01:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-03-2009 12:48 PM
ironlady leave greastest,na how he wan take conner u he dey fine...i nor him style--ASHEWO
why u no go know my style? Ewu hangin n top motor like monkey wey u be !!!!!
Posted: at 14-03-2009 01:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kollyns9 at 14-03-2009 03:45 PM (15 years ago)
(m)
Bad girl, be like say she enjoy da teacher
Posted: at 14-03-2009 03:45 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Kollyns9 at 14-03-2009 03:45 PM (15 years ago)
(m)
Yea
Posted: at 14-03-2009 03:45 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Gwhy at 14-03-2009 05:48 PM (15 years ago)
(m)
Wetin dey happen 4 here na?

Posted: at 14-03-2009 05:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 14-03-2009 06:54 PM (15 years ago)
(f)
....

Posted: at 14-03-2009 06:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 15-03-2009 12:10 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 05:48 PM
Wetin dey happen 4 here na?
ask dat conductor boy wey siddon ontop "motor"
Posted: at 15-03-2009 12:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 15-03-2009 12:12 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 14-03-2009 12:30 PM
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:23 PM
u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already..
I dey try am since, na brush i dey get everytime , i think my tongue de pain frm to much kissing, i need to go and kiss more make the thing for cure itself!
ababjor dats y u cant find d word kissing na him dey make u talk like dis hen???/ Huh? Huh?.....just cut ur lips away and u wil found d word !!!!!
Posted: at 15-03-2009 12:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 15-03-2009 01:55 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-03-2009 11:29 AM
make una talk true...which of una give the woman belle..greatest,gwhy or emma?Huh??

i be they think say na greatest join  with gwhy.. Grin
Posted: at 15-03-2009 01:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 12