who are the naijapals best couple of the month (Page 2)

Date: 19-03-2009 9:11 am (15 years ago) | Author: shakira alao
1 [2] 3 4 5 ... 19
- chrissiebee at 19-03-2009 09:38 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 19-03-2009 09:37 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:30 AM
na some yahoo yahoo couple lyk dat
u wan start wahala...abi
but..r u thinking wot i'm thinking...

lol... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 19-03-2009 09:38 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- cyndi3 at 19-03-2009 09:39 AM (15 years ago)
(f)
una dey confuse me here, na wetin dey happen?
Posted: at 19-03-2009 09:39 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- princesser2love at 19-03-2009 09:39 AM (15 years ago)
(f)
i though fashola don wan u not to give me pure water to sell again useless law brokers
Posted: at 19-03-2009 09:39 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 19-03-2009 09:41 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:39 AM
i though fashola don wan u not to give me pure water to sell again useless law brokers
SHEY NA FASHOLA GO GIVE U MONEY 4 FUD,SHEY NA ME GIVE U PURE WATER SELL SELF Huh?...ANYWAYS I DON DISOWN U SO I NO GET ANYTHING DO WITH U AGAIN
Posted: at 19-03-2009 09:41 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 19-03-2009 09:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 19-03-2009 09:37 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:30 AM
na some yahoo yahoo couple lyk dat
u wan start wahala...abi
but..r u thinking wot i'm thinking...
na u mazi...start am yesterday.....hehe
a 4 ur head dem go break d bottle

Posted: at 19-03-2009 09:42 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 19-03-2009 09:43 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:41 AM
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:39 AM
i though fashola don wan u not to give me pure water to sell again useless law brokers
SHEY NA FASHOLA GO GIVE U MONEY 4 FUD,SHEY NA ME GIVE U PURE WATER SELL SELF Huh?...ANYWAYS I DON DISOWN U SO I NO GET ANYTHING DO WITH U AGAIN

u be her mother?

Posted: at 19-03-2009 09:43 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chrissiebee at 19-03-2009 09:44 AM (15 years ago)
(f)
she be jobless rat!

Posted: at 19-03-2009 09:44 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 19-03-2009 09:44 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 19-03-2009 09:43 AM
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:41 AM
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:39 AM
i though fashola don wan u not to give me pure water to sell again useless law brokers
SHEY NA FASHOLA GO GIVE U MONEY 4 FUD,SHEY NA ME GIVE U PURE WATER SELL SELF Huh?...ANYWAYS I DON DISOWN U SO I NO GET ANYTHING DO WITH U AGAIN

u be her mother?
I ADOPT HER NI OO SHE COME DEY MISBEHAVE I DISOWN AM SHE STILL DEY CALL ME HIN MAMA.....I NO BE HIN MAMA OO....
Posted: at 19-03-2009 09:44 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- princesser2love at 19-03-2009 09:52 AM (15 years ago)
(f)
un kan to ba wu any body lo le fenu e so , omo ran yan omo ti wo tan omo mati jeun lo, efi won si le ejekan ma so lo, all i now is am a toast of all time i drop one topic and u all ar all over me like e ra nu sugar
Posted: at 19-03-2009 09:52 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- cyndi3 at 19-03-2009 09:54 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:52 AM
un kan to ba wu any body lo le fenu e so , omo ran yan omo ti wo tan omo mati jeun lo, efi won si le ejekan ma so lo, all i now is am a toast of all time i drop one topic and u all ar all over me like e ra nu sugar
lol  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2009 09:54 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 19-03-2009 09:55 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:52 AM
un kan to ba wu any body lo le fenu e so , omo ran yan omo ti wo tan omo mati jeun lo, efi won si le ejekan ma so lo, all i now is am a toast of all time i drop one topic and u all ar all over me like e ra nu sugar

no vex jare princesser..she be small gal..has alot of growing up to do!!!!  Undecided

Posted: at 19-03-2009 09:55 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 19-03-2009 09:56 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:52 AM
un kan to ba wu any body lo le fenu e so , omo ran yan omo ti wo tan omo mati jeun lo, efi won si le ejekan ma so lo, all i now is am a toast of all time i drop one topic and u all ar all over me like e ra nu sugar

SUNDUNKU MOLLAR,AIYE TA ORI ORUN SA.....WAN TAN EE OTAN CANDLE TELE WAN!!!!
Posted: at 19-03-2009 09:56 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 19-03-2009 09:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:35 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:34 AM
*popcorn*
LET ME BUY U ONE MORE CUP OF POPCORN SO U CAN WATCH MORE COMFORTABLE
pls do!! *more popcorn*

Posted: at 19-03-2009 09:58 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 19-03-2009 09:59 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:58 AM
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:35 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:34 AM
*popcorn*
LET ME BUY U ONE MORE CUP OF POPCORN SO U CAN WATCH MORE COMFORTABLE
pls do!! *more popcorn*

 Angry Angry Angry

Posted: at 19-03-2009 09:59 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 19-03-2009 10:00 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:58 AM
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:35 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:34 AM
*popcorn*
LET ME BUY U ONE MORE CUP OF POPCORN SO U CAN WATCH MORE COMFORTABLE
pls do!! *more popcorn*
OK ANOTHER CUP OF POPCORN IS COMIING RIGHT UP....
Posted: at 19-03-2009 10:00 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 19-03-2009 10:02 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 19-03-2009 09:55 AM
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 09:52 AM
un kan to ba wu any body lo le fenu e so , omo ran yan omo ti wo tan omo mati jeun lo, efi won si le ejekan ma so lo, all i now is am a toast of all time i drop one topic and u all ar all over me like e ra nu sugar

no vex jare princesser..she be small gal..has alot of growing up to do!!!!  Undecided

HEY GRANDMA BETTER LEAVE ME ALONE
Posted: at 19-03-2009 10:02 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 19-03-2009 10:04 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 19-03-2009 09:59 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:58 AM
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:35 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:34 AM
*popcorn*
LET ME BUY U ONE MORE CUP OF POPCORN SO U CAN WATCH MORE COMFORTABLE
pls do!! *more popcorn*

 Angry Angry Angry
wats d problem hunnie?...wanna join me?

Posted: at 19-03-2009 10:04 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- princesser2love at 19-03-2009 10:05 AM (15 years ago)
(f)
thanks chriebee i know her personal problem is she these wannabies but i will giv her time.but zie why pop corn am chelsea girl i can hook u up with brandy sepe if u like
Posted: at 19-03-2009 10:05 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- chrissiebee at 19-03-2009 10:06 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on 19-03-2009 10:04 AM
Quote from: chrissiebee on 19-03-2009 09:59 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:58 AM
Quote from: ironlady on 19-03-2009 09:35 AM
Quote from: zie85er on 19-03-2009 09:34 AM
*popcorn*
LET ME BUY U ONE MORE CUP OF POPCORN SO U CAN WATCH MORE COMFORTABLE
pls do!! *more popcorn*

 Angry Angry Angry
wats d problem hunnie?...wanna join me?

no..come inside i dont want that big mouth thing to hear us!!!!

Posted: at 19-03-2009 10:06 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 19-03-2009 10:09 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: princesser2love on 19-03-2009 10:05 AM
thanks chriebee i know her personal problem is she these wannabies but i will giv her time.but zie why pop corn am chelsea girl i can hook u up with brandy sepe if u like
hmmmm..... i c

Posted: at 19-03-2009 10:09 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 19