Miracle Scam: Kenyan Pastor Pays Sex Workers to Pose as Sick People (VIDEO) (Page 5)

Date: 22-07-2012 1:49 pm (11 years ago) | Author: franel
1 2 3 4 [5] 6
- shumaca at 23-07-2012 02:45 PM (11 years ago)
(m)
WERE THERE ORIGINAL THINGS, ALSO THERE FAKE. SO DONT SURPRISE U PEOPLE! AND BIBLE HAS ALREADY SAID
Posted: at 23-07-2012 02:45 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 23-07-2012 04:34 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 23-07-2012 04:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- pamela224 at 23-07-2012 04:49 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chylind5 on 23-07-2012 09:31 AM
Naija pastors, una too much!!! Coffee wey I dey drink commot for my nose as I dey read this!!!!



so u too don start to dey drink coffee..... Angry Angry
Posted: at 23-07-2012 04:49 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- aishatua1 at 23-07-2012 04:50 PM (11 years ago)
(f)
//www.gistmania.com/talk/topic,120621.0.html
Posted: at 23-07-2012 04:50 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 23-07-2012 05:05 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: crusifixo on 23-07-2012 11:37 AM
isi ewu...you don come back from exile?
madboy, you don jump fence your prison yard ag
onye araain?
Posted: at 23-07-2012 05:05 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Bettygirls at 23-07-2012 05:20 PM (11 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 23-07-2012 05:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 23-07-2012 05:30 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 23-07-2012 01:44 PM
God forbid bad thing
e don tay well well wey nigeria dey do am na
Posted: at 23-07-2012 05:30 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Larrykingomoj at 23-07-2012 05:44 PM (11 years ago)
(m)
Business as usual
Posted: at 23-07-2012 05:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- verah at 23-07-2012 05:54 PM (11 years ago)
(f)
carry pastor cover face hell is waiting for u      Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 23-07-2012 05:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 06:05 PM (11 years ago)
(m)
 Naija na wetin concern una?  ?  ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 23-07-2012 06:05 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- legend101 at 23-07-2012 07:54 PM (11 years ago)
(m)
Ajani, dis one no concern the topic o, bro try return you old profile pics cos most time i come on here am adicted to your coment. hp you reply with the old big police man belle...lol
Posted: at 23-07-2012 07:54 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 23-07-2012 08:27 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on 23-07-2012 06:05 PM
Naija na wetin concern una?  ?  ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.

If you Drink (co) not to talk of (ffe) here again  i WILL BREAK the glass u HEAR ME? Angry
Posted: at 23-07-2012 08:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 08:57 PM (11 years ago)
(m)
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay . Shocked . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head    Shocked Shocked   una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 23-07-2012 08:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bettychy at 23-07-2012 09:08 PM (11 years ago)
(f)
...tradition
Posted: at 23-07-2012 09:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 23-07-2012 09:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on 23-07-2012 08:57 PM
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay . Shocked . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head    Shocked Shocked   una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.

If you Drink (co) not to talk of (ffe) here again  i WILL BREAK the glass u HEAR ME?
Posted: at 23-07-2012 09:17 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 09:43 PM (11 years ago)
(m)
R.I.P MONICONYEZ   Cry Cry Cry    coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die
Posted: at 23-07-2012 09:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 23-07-2012 09:47 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on 23-07-2012 09:43 PM
    coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die

HOLY GHOST FIRE. YOU SON OF A BITCH
Posted: at 23-07-2012 09:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- denhaag at 23-07-2012 10:08 PM (11 years ago)
(f)
All of them need God's 4giveness
Posted: at 23-07-2012 10:08 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- reallarry at 23-07-2012 10:16 PM (11 years ago)
(m)
xtianity is a joke! the religious leaders are fraudstars, homosegxwala businessmen/women; the folloers are mumus. may God show them the way out of these chackles.
Posted: at 23-07-2012 10:16 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 10:19 PM (11 years ago)
(m)
 R.I.P MONICONYEZ  AND SREVYNO U 419 NA DRINKING WATER GO KILL UNA ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die
Posted: at 23-07-2012 10:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6