But una no dey think wetin me I dey think oh, una no see am say our FIRST LADY, MRS. P. GOODLUCK JONATHAN senior her husband with 26days, almost one month, FIRST LADY was born on 25TH OCTOBER 1957 while our PRESIDENT was born on 20TH NOVEMBER 1957 u people should check it and una go see am... Thanks
My PRESIDO, LONG LIFE & PROSPERITY and GOD Constant Love will continue to be with you and ur family, AMEN
Posted: at | |