Sex / Virginity (Page 2)

Date: 24-04-2009 1:50 pm (14 years ago) | Author: olayinka sanni
1 [2] 3 4 5 ... 9
- esonu at 24-04-2009 03:36 PM (14 years ago)
(m)
pls i love virgins introduce one to me and i promise not to quit out of the relationship

Posted: at 24-04-2009 03:36 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- d_man at 24-04-2009 03:38 PM (14 years ago)
(m)
hmm...see fight!

Posted: at 24-04-2009 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 03:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin
babe, wetin now ? make una easy  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-04-2009 03:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 03:42 PM (14 years ago)
(m)
Virgin dey cause wahala here ooo.

Posted: at 24-04-2009 03:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 03:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 24-04-2009 03:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 04:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:53 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss

lmaooo. yesur! untouched! Grin Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 24-04-2009 04:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 04:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:09 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:53 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss

lmaooo. yesur! untouched! Grin Kiss Kiss Kiss Kiss
extra virgin olive  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 24-04-2009 04:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 24-04-2009 04:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....

Posted: at 24-04-2009 04:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 04:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:09 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:53 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss

lmaooo. yesur! untouched! Grin Kiss Kiss Kiss Kiss
extra virgin olive  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss


We'll disvirgin ourselves after the D-day Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 24-04-2009 04:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 04:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....

Pls do Cool Cool

Posted: at 24-04-2009 04:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- anonymous2 at 24-04-2009 04:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....
 Grin Grin Grin b4 nko wetin u for talk....i don know ur type....make me sef just ignore u

Posted: at 24-04-2009 04:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 04:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:19 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:09 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:53 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss

lmaooo. yesur! untouched! Grin Kiss Kiss Kiss Kiss
extra virgin olive  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss


We'll disvirgin ourselves after the D-day Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
yea, can we wait with all dis kisses  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 24-04-2009 04:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 04:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 04:21 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:19 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:09 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:53 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 03:42 PM
Virgin dey cause wahala here ooo.
dem no know say me & u na virgin too  Cheesy Cheesy Kiss Kiss Kiss Kiss

lmaooo. yesur! untouched! Grin Kiss Kiss Kiss Kiss
extra virgin olive  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss


We'll disvirgin ourselves after the D-day Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
yea, can we wait with all dis kisses  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss


No, lets just be having the kisses just to retain our virginity Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 24-04-2009 04:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- anonymous2 at 24-04-2009 04:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:39 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin
babe, wetin now ? make una easy  Grin Grin Grin Grin
vivi abeg talk to ur frend,she too dey meskafo  Grin Grin Grin,anyway i like u,ure kool headed

Posted: at 24-04-2009 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 24-04-2009 04:32 PM (14 years ago)
(f)
still ignoring....

Posted: at 24-04-2009 04:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- anonymous2 at 24-04-2009 04:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:20 PM
Quote from: chrissiebee on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....

Pls do Cool Cool
even u,im dissapointed

Posted: at 24-04-2009 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 04:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 04:30 PM
Quote from: vivian07 on 24-04-2009 03:39 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin
babe, wetin now ? make una easy  Grin Grin Grin Grin
vivi abeg talk to ur frend,she too dey meskafo  Grin Grin Grin,anyway i like u,ure kool headed
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy, come off it jor. she is a kool girl. but come on dont take it serz.
Posted: at 24-04-2009 04:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 24-04-2009 04:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 04:34 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:20 PM
Quote from: chrissiebee on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....

Pls do Cool Cool
even u,im dissapointed

Listen up girl! Leave that girl alone.

Posted: at 24-04-2009 04:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- anonymous2 at 24-04-2009 04:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:52 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 04:34 PM
Quote from: SAmyrocko on 24-04-2009 04:20 PM
Quote from: chrissiebee on 24-04-2009 04:13 PM
Quote from: anonymous2 on 24-04-2009 03:34 PM
CBEE MRS VIRGIN,wetin dey worry u,u don chop craze dis mornin?who cares if u are a virgin or not...at the end of day bcos of ur laulau,u go carry am give peson wey no worth it......MAGA,MUSHIN,ODE Grin Grin Grin Grin

ignoring.....
sammy....na me u dey follow talk ooo  Grin Grin Grin

Pls do Cool Cool
even u,im dissapointed

Listen up girl! Leave that girl alone.

Posted: at 24-04-2009 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 24-04-2009 04:56 PM (14 years ago)
(f)
honey, who is she ? Undecided
Posted: at 24-04-2009 04:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 9