2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend....Dey call am brother.
3. A rolling stone no just dey roll....Na person push am.
4. He who lives in a glass house....Na im pepe rest.
5. A stitch in time....dey prevent further tear tear.
6.Birds of d same feather....na d same mama born dem.
7.One good turn.........na correct power steering be that.
8. A bird in hand....wetin e wan be again if no be barbeque.
9. Half bread....is better than buns or puff puff.
10. D journey of a thousand miles....Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.
11.The patient dog....Na hunger go kill am.
12. All work & no play....Na Banker be dat.
13. He who laughs last........na mumu, y im no catch d
joke d 1st time & laugh when others dey laugh
Posted: at | |