Joke for May sake (Page 2)

Date: 04-05-2014 9:15 am (9 years ago) | Author: Jossy Donald
1 [2] 3 4
- ExpertTbright at 15-05-2014 09:08 AM (9 years ago)
(m)
They never born u well
Na that day u go know say she get psn wey dem dey call husband  Angry

Posted: at 15-05-2014 09:08 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 15-05-2014 11:02 AM (9 years ago)
(m)
hehe,,I just laff in arabic....expert u don dey dig ur grave

Posted: at 15-05-2014 11:02 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 15-05-2014 01:54 PM (9 years ago)
(f)
in grave fit reach 10 feets
Posted: at 15-05-2014 01:54 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 15-05-2014 03:25 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 15-05-2014 07:23 AM
if u no take ya time,, I go do u strong thing

for ur mind abi? if my husband catch u na dat strong thing he go first cut comot.
Posted: at 15-05-2014 03:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 15-05-2014 03:26 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 15-05-2014 01:54 PM
in grave fit reach 10 feets

come oooooooooo u dis tomatoes seller na everything u de put ur mouth?
Posted: at 15-05-2014 03:26 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 15-05-2014 03:59 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 15-05-2014 01:54 PM
in grave fit reach 10 feets
I don ask u b4 say u b undertaker...abi, how u take no dem sizes?
Posted: at 15-05-2014 03:59 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 10-06-2014 01:31 PM (9 years ago)
(f)
i measure ram yesterday
Posted: at 10-06-2014 01:31 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-06-2014 09:30 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 15-05-2014 03:25 PM
for ur mind abi? if my husband catch u na dat strong thing he go first cut comot.

like say dat small rat fit do anything.....by the way,,if I dey do u strong thing and dat small expert come show his ugly face for there...u no fit shout for am say make he go wait for outside dey cry until I remove my pipe from ur jerusalem

Posted: at 10-06-2014 09:30 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 11-06-2014 12:33 PM (9 years ago)
(f)
chai ajo nwa
Posted: at 11-06-2014 12:33 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 15-06-2014 09:54 AM (9 years ago)
(f)
very naughty
Posted: at 15-06-2014 09:54 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 19-06-2014 03:16 PM (9 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-06-2014 03:16 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-06-2014 08:00 AM (9 years ago)
(f)
wetin?
Posted: at 20-06-2014 08:00 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 20-06-2014 09:25 AM (9 years ago)
(m)
nothing

Posted: at 20-06-2014 09:25 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 20-06-2014 11:45 AM (9 years ago)
(f)
good boy
Posted: at 20-06-2014 11:45 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-06-2014 03:05 PM (9 years ago)
(f)
yeye Tongue
Posted: at 20-06-2014 03:05 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 21-06-2014 09:37 PM (9 years ago)
(m)
be u

Posted: at 21-06-2014 09:37 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 01:04 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 10-06-2014 09:30 PM
like say dat small rat fit do anything.....by the way,,if I dey do u strong thing and dat small expert come show his ugly face for there...u no fit shout for am say make he go wait for outside dey cry until I remove my pipe from ur jerusalem

 Cry Cry Cry Cry Cry
Posted: at 22-06-2014 01:04 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 22-06-2014 05:06 AM (9 years ago)
(m)
Tongue

Posted: at 22-06-2014 05:06 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 11:56 AM (9 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry
Posted: at 22-06-2014 11:56 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 22-06-2014 06:19 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 10-06-2014 09:30 PM
like say dat small rat fit do anything.....by the way,,if I dey do u strong thing and dat small expert come show his ugly face for there...u no fit shout for am say make he go wait for outside dey cry until I remove my pipe from ur jerusalem
no P
I go go out go wait
But na that day ur own finish
As u dey remove ur pipe i dey kill u just know

Posted: at 22-06-2014 06:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4