After all this yr's of yeye atleast i gain somefin & una won collect am from me (Page 2)

Date: 19-05-2014 8:24 am (9 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 [2] 3 4 5 ... 7
- ExpertTbright at 23-05-2014 07:05 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 23-05-2014 01:47 PM
i go rape u till u die Undecided
ladyboy  Tongue

Posted: at 23-05-2014 07:05 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-05-2014 07:19 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: yettyness on 22-05-2014 11:47 PM
now why all the time ajanni? the guy seems like peaceful person. Undecided
haba... You won make jossy kill am?
Jossy complain to me last time say the girl wey i give am last time stole 500# for his wallet wen he nack am finish and you still want make we give rakelly to jossy Shocked
Na the whole wallet she go carry and jossy own pafuka be that
The little salary wey we dey give am wey he take dey feed his twins and their mama for village  Huh? Hell no!
Na ur poppy dey wait for am not jossy
I won make that poppy too enjoy life small
Ask that tomato girl say wen she go con visit ur poppy.
All her body just dey smell of tomato sef

Posted: at 23-05-2014 07:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-05-2014 07:22 PM (9 years ago)
(m)
 Shocked

Posted: at 23-05-2014 07:22 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-05-2014 07:23 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 23-05-2014 02:49 PM
for ur mind abi? na who u wan rape?
see my gate man de wait for u.
Quote from: ExpertTbright on 23-05-2014 07:19 PM
haba... You won make jossy kill am?
Jossy complain to me last time say the girl wey i give am last time stole 500# for his wallet wen he nack am finish and you still want make we give rakelly to jossy Shocked
Na the whole wallet she go carry and jossy own pafuka be that
The little salary wey we dey give am wey he take dey feed his twins and their mama for village  Huh? Hell no!
Na ur poppy dey wait for am not jossy
I won make that poppy too enjoy life small
Ask that tomato girl say wen she go con visit ur poppy.
All her body just dey smell of tomato sef

Posted: at 23-05-2014 07:23 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 23-05-2014 09:06 PM (9 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss
Posted: at 23-05-2014 09:06 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 28-05-2014 11:20 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-05-2014 07:23 PM




 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-05-2014 11:20 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 28-05-2014 01:32 PM (9 years ago)
(f)
make expert catch you
Posted: at 28-05-2014 01:32 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 29-05-2014 01:30 PM (9 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 29-05-2014 01:30 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-05-2014 12:10 PM (9 years ago)
(m)
Sweetie You no bliv ur husband ni?
Anyways the problem be say that girl (omilim) i don date am before and she know the reason why she dey run for me and rakelly dey aware of everything cox she be my house maid that time. That girl stole my 300# under my rug that was 2010 and u know how 300# big reach that time
Rakelly dey among the people wey carry me go hospital bcos of that money that's why she tell am say if i catch am and if i catch am she go hear ram  Angry

Posted: at 30-05-2014 12:10 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 30-05-2014 04:59 PM (9 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin expert ooooo
Posted: at 30-05-2014 04:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-06-2014 02:29 PM (9 years ago)
(f)
no mind am...yeye
Posted: at 1-06-2014 02:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 2-06-2014 03:20 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-05-2014 12:10 PM
Sweetie You no bliv ur husband ni?
Anyways the problem be say that girl (omilim) i don date am before and she know the reason why she dey run for me and rakelly dey aware of everything cox she be my house maid that time. That girl stole my 300# under my rug that was 2010 and u know how 300# big reach that time
Rakelly dey among the people wey carry me go hospital bcos of that money that's why she tell am say if i catch am and if i catch am she go hear ram  Angry

y e b say i na now u come de tell me Angry Angry Angry Angry
Posted: at 2-06-2014 03:20 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 5-06-2014 01:51 PM (9 years ago)
(f)
no vex
oya hug am small naa
Posted: at 5-06-2014 01:51 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-06-2014 05:36 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  2-06-2014 03:20 PM
y e b say i na now u come de tell me Angry Angry Angry Angry
dear
Na that tomato girl make me remember jare i don forget
Am sorry

Posted: at 6-06-2014 05:36 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 10-06-2014 01:22 PM (9 years ago)
(f)
bribe me b4 i tell her the other one Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-06-2014 01:22 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-06-2014 09:13 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  2-06-2014 03:20 PM
y e b say i na now u come de tell me Angry Angry Angry Angry


he dey prepare for the lie wey he go tell u...datz why he just talk go north,,,talk go south still the lie no sweet....make u just beat am small so him eyes go clear

Posted: at 10-06-2014 09:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 10-06-2014 11:40 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 10-06-2014 01:22 PM
bribe me b4 i tell her the other one Roll Eyes Roll Eyes
so there others...hmmmm.
Posted: at 10-06-2014 11:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 11-06-2014 12:29 PM (9 years ago)
(f)
a lot of them
Posted: at 11-06-2014 12:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-06-2014 11:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 10-06-2014 01:22 PM
bribe me b4 i tell her the other one Roll Eyes Roll Eyes
you wey still owe me one Bosom  to press Roll Eyes
And If u tell her anything again, making two times to press press

Posted: at 12-06-2014 11:34 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-06-2014 11:36 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 10-06-2014 09:13 PM

he dey prepare for the lie wey he go tell u...datz why he just talk go north,,,talk go south still the lie no sweet....make u just beat am small so him eyes go clear
see ur big nose like ajanni cow's own Roll Eyes

Posted: at 12-06-2014 11:36 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7