Where Are We? (Page 7)

Date: 02-07-2014 6:38 am (9 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10
- rakelly at 28-08-2014 04:41 PM (9 years ago)
(f)
zeigbo pay her now or that water wey dey boil so
na for ur head
Posted: at 28-08-2014 04:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-08-2014 07:02 PM (9 years ago)
(m)
so una don dey collect money for free things abi?

Posted: at 28-08-2014 07:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-08-2014 07:34 PM (9 years ago)
(m)
U never hear say. Perfume don add money ? Abeg make una pay her..

Posted: at 28-08-2014 07:34 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-08-2014 11:55 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 28-08-2014 11:55 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 29-08-2014 06:09 AM (9 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 29-08-2014 06:09 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 29-08-2014 11:31 AM (9 years ago)
(f)
jossy comot for road b4 the hot water change direction
Posted: at 29-08-2014 11:31 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 29-08-2014 02:32 PM (9 years ago)
(f)
abeg, wait make I pass first
Posted: at 29-08-2014 02:32 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 29-08-2014 03:19 PM (9 years ago)
(f)
na that yeye guy wey dey owe u
Posted: at 29-08-2014 03:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 29-08-2014 04:14 PM (9 years ago)
(m)
who Angry

Posted: at 29-08-2014 04:14 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 29-08-2014 04:59 PM (9 years ago)
(f)
you na
Posted: at 29-08-2014 04:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-08-2014 05:04 PM (9 years ago)
(m)
I jus dey reason to this post topic!!
You are all jail

Posted: at 29-08-2014 05:04 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 29-08-2014 05:25 PM (9 years ago)
(m)
really...but why?

Posted: at 29-08-2014 05:25 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 29-08-2014 07:57 PM (9 years ago)
(m)
You knw what? Chere kam bia

Posted: at 29-08-2014 07:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-08-2014 04:05 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 29-08-2014 04:59 PM
you na
if catch u i go turn u to shrine attendant 

Posted: at 30-08-2014 04:05 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 30-08-2014 07:19 AM (9 years ago)
(m)
zeigbo no try dat kind thing with dat girl.....she dey give me wetin I need when I need it.....no go tie her down wit ur shrine duties

Posted: at 30-08-2014 07:19 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-08-2014 01:56 PM (9 years ago)
(m)
na im be say u go come dey. serve for my shrine

Posted: at 30-08-2014 01:56 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 30-08-2014 01:57 PM (9 years ago)
(m)
for seven days

Posted: at 30-08-2014 01:57 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-08-2014 02:37 PM (9 years ago)
(m)
Amen

Posted: at 30-08-2014 02:37 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-08-2014 06:24 PM (9 years ago)
(m)
and amen

Posted: at 30-08-2014 06:24 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 30-08-2014 10:36 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 30-08-2014 01:56 PM
na im be say u go come dey. serve for my shrine


u no dey fear to call me to come and serve in ur shrine......I go burn down the shrine if I eventually enter there

Posted: at 30-08-2014 10:36 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10