Where Are We? (Page 8)

Date: 02-07-2014 6:38 am (9 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 5 6 7 [8] 9 10
- alabi22 at 31-08-2014 03:27 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 30-08-2014 01:56 PM
na im be say u go come dey. serve for my shrine
fake ezenmuo...na so u take do dey collect money from pple , dey give medicine wey no dey work..abi no b u talk say bitter kola dey cure Ebola?
Posted: at 31-08-2014 03:27 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 31-08-2014 09:14 PM (9 years ago)
(m)
zeigbo na true?

Posted: at 31-08-2014 09:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 1-09-2014 03:46 PM (9 years ago)
(f)
i slap jossy
Posted: at 1-09-2014 03:46 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-09-2014 06:25 PM (9 years ago)
(f)
no slap jossy...na dat fake ezenmou make u call, make e come outside
Posted: at 1-09-2014 06:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 1-09-2014 07:02 PM (9 years ago)
(m)
rakelly if u try me I go slap ur Bosom  comot from ur chest

Posted: at 1-09-2014 07:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 1-09-2014 08:04 PM (9 years ago)
(m)
I think say i don put am back

Posted: at 1-09-2014 08:04 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 1-09-2014 11:29 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 31-08-2014 03:27 PM
fake ezenmuo...na so u take do dey collect money from pple , dey give medicine wey no dey work..abi no b u talk say bitter kola dey cure Ebola?
hw da hell did u no dat

Posted: at 1-09-2014 11:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 1-09-2014 11:32 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-08-2014 09:14 PM
zeigbo na true?
satap b4 amadioha stike u

Posted: at 1-09-2014 11:32 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 2-09-2014 04:11 AM (9 years ago)
(m)
no dey threaten me with amadioha..... I fit kill amadioha and kill the person wey go carry am come my side follow am

Posted: at 2-09-2014 04:11 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 2-09-2014 09:24 AM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-09-2014 09:24 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 2-09-2014 06:56 PM (9 years ago)
(f)
ahunrahun
Posted: at 2-09-2014 06:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-09-2014 12:43 AM (9 years ago)
(f)
remix
Posted: at 3-09-2014 12:43 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 3-09-2014 03:10 AM (9 years ago)
(m)
Shocked Shocked

Posted: at 3-09-2014 03:10 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 5-09-2014 04:52 PM (9 years ago)
(f)
i dey fear alabi sometimes
Posted: at 5-09-2014 04:52 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 5-09-2014 05:59 PM (9 years ago)
(m)
But why?

Posted: at 5-09-2014 05:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 5-09-2014 07:09 PM (9 years ago)
(f)
my dear help me ask Rakelly y she dey fear me
Posted: at 5-09-2014 07:09 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-09-2014 08:41 PM (9 years ago)
(m)
There is Nobody wey go see that ur Bosom  wey no go fear  Sad

Posted: at 5-09-2014 08:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 5-09-2014 08:57 PM (9 years ago)
(m)
even me too

Posted: at 5-09-2014 08:57 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 5-09-2014 09:00 PM (9 years ago)
(m)
 Shocked

Posted: at 5-09-2014 09:00 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 7-09-2014 09:35 AM (9 years ago)
(f)
yeye boys
Posted: at 7-09-2014 09:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10