Will you allow someone to do this to your girlfriend? :) (Page 3)

Date: 28-07-2014 12:47 am (9 years ago) | Author: Borut PB
1 2 [3] 4 5
- alabi22 at 21-08-2014 09:22 AM (9 years ago)
(f)
oya...I don land. make una con take 2 wraps each
Posted: at 21-08-2014 09:22 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-08-2014 02:23 PM (9 years ago)
(m)
Will you allow someone do this to ur boyfriend ?

Posted: at 21-08-2014 02:23 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-08-2014 06:34 PM (9 years ago)
(m)
alabi light one give francischi and light anoda one give zeigbo,,den light one for ur self.....I dey come make I arrange food for una

Posted: at 21-08-2014 06:34 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-08-2014 10:56 AM (9 years ago)
(m)
Shocked Shocked

Posted: at 22-08-2014 10:56 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 22-08-2014 01:30 PM (9 years ago)
(m)
Make i no tal.. Me no knw d one to talk now wey yettyness no go put mouth. That her nkapia mouth

Posted: at 22-08-2014 01:30 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-08-2014 02:54 PM (9 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 22-08-2014 02:54 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 22-08-2014 03:28 PM (9 years ago)
(m)
Who u d ask?

Posted: at 22-08-2014 03:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-08-2014 09:38 PM (9 years ago)
(m)
u nah

Posted: at 22-08-2014 09:38 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-08-2014 12:29 PM (9 years ago)
(m)
tell ram

Posted: at 23-08-2014 12:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-08-2014 01:53 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-08-2014 06:34 PM
alabi light one give francischi and light anoda one give zeigbo,,den light one for ur self.....I dey come make I arrange food for una
still waiting for d food
Posted: at 23-08-2014 01:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 23-08-2014 04:22 PM (9 years ago)
(m)
;-)

Posted: at 23-08-2014 04:22 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-08-2014 08:48 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 23-08-2014 01:53 PM
still waiting for d food

una don smoke finish?

Posted: at 23-08-2014 08:48 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-08-2014 09:28 PM (9 years ago)
(m)
I just dey give eyes food here  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 23-08-2014 09:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 23-08-2014 10:09 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 23-08-2014 10:09 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 08:49 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-08-2014 08:48 PM
una don smoke finish?
I dey wait for u
Posted: at 25-08-2014 08:49 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 25-08-2014 09:15 AM (9 years ago)
(m)
Anytime i see two weed smokers for where dem dey share experience i dey happy

Posted: at 25-08-2014 09:15 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 05:37 PM (9 years ago)
(f)
u & who b ds weed experience sharer?
Posted: at 25-08-2014 05:37 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 25-08-2014 05:46 PM (9 years ago)
(m)
Ka anyi ga hu Jesus :
ka anyi ga zute ya !
Na ama. Olaedo
mgbe oga aridata

singing d go my way

Posted: at 25-08-2014 05:46 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:22 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 25-08-2014 08:49 AM
I dey wait for u


follow dem dey smoke......no wait for me,,unless u wan show me something

Posted: at 25-08-2014 09:22 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:23 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-08-2014 09:15 AM
Anytime i see two weed smokers for where dem dey share experience i dey happy

bcuz u be weed master naa

Posted: at 25-08-2014 09:23 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5