francischi at 22-08-2014 10:04 AM (9 years ago) (m) so wetin dey do rakelly now?...na wetin I wan know be dat....she dey pregnant or u don give her dat gonorrhea wey dey ur body?
both.. Do u have any problem with that ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 22-08-2014 10:04 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
u dey heartless.....rakelly wey I wan spend this weekend wit,,na im u go give all the expired heavy loads wey dey ur body....I hope u no give her hiv and ebola too....idiot boy
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-08-2014 02:43 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 22-08-2014 03:34 PM (9 years ago) (m) But why?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 22-08-2014 03:34 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 22-08-2014 09:29 PM (9 years ago) (m) yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 22-08-2014 09:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bigger yeye
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-08-2014 12:28 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-08-2014 01:55 PM (9 years ago) (f) who do una ds tn? Posted: at 23-08-2014 01:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 23-08-2014 02:09 PM (9 years ago) (m) na ur juju
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 23-08-2014 02:09 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 23-08-2014 04:06 PM (9 years ago) (m) Question
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 23-08-2014 04:06 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
mark
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-08-2014 08:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 25-08-2014 12:01 AM (9 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 25-08-2014 12:01 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 25-08-2014 02:11 AM (9 years ago) (f) god will punish one of you..... the girl u about talk is for sure well. Posted: at 25-08-2014 02:11 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 25-08-2014 03:49 AM (9 years ago) (f) god will punish one of you..... the girl u about talk is for sure well.
full stop. Posted: at 25-08-2014 03:49 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na God say make i never comment
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-08-2014 06:54 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 25-08-2014 08:23 AM (9 years ago) (f) hahaha....thanks yettyness. lol oya - jossy, zeigbo & francischi...make una choose who God go punish inside una...expert, u r free since u no comment. lol Posted: at 25-08-2014 08:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 25-08-2014 06:02 PM (9 years ago) (m) Na jossy we de talk nah.. Abi i talk anything ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 25-08-2014 06:02 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I go sand paper ur mouth if u call my name for dat rubish
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-08-2014 09:39 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 25-08-2014 11:47 PM (9 years ago) (m) jossy
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 25-08-2014 11:47 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo wetin bring dat one?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 26-08-2014 09:17 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 26-08-2014 01:48 PM (9 years ago) (m) na the person wey god go punish
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 26-08-2014 01:48 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 26-08-2014 05:50 PM (9 years ago) (f) hahahaha...una neva hala...una don enter ds time Posted: at 26-08-2014 05:50 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |