Baddest pose (Page 2)

Date: 21-08-2014 8:24 am (9 years ago) | Author: Dr Yemi
1 [2] 3 4 5 ... 7
- zeigbo at 22-08-2014 09:49 PM (9 years ago)
(m)
talk true

Posted: at 22-08-2014 09:49 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-08-2014 12:32 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 22-08-2014 03:20 PM
If no so dem d take put person for jail . Na em be say u for don die there tey tey

na lie.......if not so I for live forever

Posted: at 23-08-2014 12:32 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-08-2014 01:41 PM (9 years ago)
(f)
na una sabi....I no dey put mouth 4 wetin no concern me
Posted: at 23-08-2014 01:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-08-2014 02:00 PM (9 years ago)
(m)
ok

Posted: at 23-08-2014 02:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 23-08-2014 04:15 PM (9 years ago)
(m)
Jossy ... Hear ur self pls.. De noise too Much

Posted: at 23-08-2014 04:15 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-08-2014 08:41 PM (9 years ago)
(m)
really....but why?

Posted: at 23-08-2014 08:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-08-2014 11:34 PM (9 years ago)
(m)
akpa amu gi

Posted: at 24-08-2014 11:34 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yettyness at 25-08-2014 02:37 AM (9 years ago)
(f)
huh
Posted: at 25-08-2014 02:37 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 25-08-2014 07:12 AM (9 years ago)
(m)
quote author=francischi link=topic=217004.msg4151525#msg4151525 date=1408717253]
If no so dem d take put person for jail . Na em be say u for don die there tey tey
[/quote]person wey won contest for prison captain
He go tey like mad

Posted: at 25-08-2014 07:12 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 08:17 AM (9 years ago)
(f)
expert, na u b ds? wallahi, I miss u wella. so how u dey?
Posted: at 25-08-2014 08:17 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 25-08-2014 06:08 PM (9 years ago)
(m)
Ask am again

Posted: at 25-08-2014 06:08 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:49 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-08-2014 07:12 AM
quote author=francischi link=topic=217004.msg4151525#msg4151525 date=1408717253]
If no so dem d take put person for jail . Na em be say u for don die there tey tey
person wey won contest for prison captain
He go tey like mad

but I step down for u when I hear say na u be their presido for dia......why u still dey vex?.....another person don over throw?.....eeeh yyaaaa,,,,take heart but remember say ur life for there shall be permanent.........so u still have many more chances

Posted: at 25-08-2014 09:49 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:50 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 25-08-2014 08:17 AM
expert, na u b ds? wallahi, I miss u wella. so how u dey?

who u miss?...expert or his inbuilt madness?

Posted: at 25-08-2014 09:50 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-08-2014 11:45 PM (9 years ago)
(m)
all join

Posted: at 25-08-2014 11:45 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Holyboss at 26-08-2014 05:23 AM (9 years ago)
(m)
 Cheesy
Posted: at 26-08-2014 05:23 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 26-08-2014 01:54 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 26-08-2014 01:54 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 26-08-2014 05:36 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 25-08-2014 09:50 PM
who u miss?...expert or his inbuilt madness?
y u won no? oya, ask me again
Posted: at 26-08-2014 05:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 27-08-2014 09:33 AM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 27-08-2014 09:33 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 28-08-2014 04:52 PM (9 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry  na who bring this picture wey i dey hide since?
na when me and alabi contest for MBGN Tongue Tongue Tongue
Posted: at 28-08-2014 04:52 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-08-2014 07:57 PM (9 years ago)
(m)
Why u come d tell us.. Who ask you now? Abi ur thing d scratch u?

Posted: at 28-08-2014 07:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7