francischi at 17-09-2014 12:04 AM (9 years ago) (m) this game must be free interesting to play.. to download.. follow the link below @ www.youareonyourown.com
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-09-2014 12:04 AM (9 years ago) | Hero | |
|
Downloading...
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-09-2014 11:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-09-2014 12:44 PM (9 years ago) (f) no download anytn...na francischi b dat ball wey we dey play & Rakelly don kick am enter market (no turning back) Posted: at 17-09-2014 12:44 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 17-09-2014 12:55 PM (9 years ago) (f) Reply |
alabi22 at 17-09-2014 01:15 PM (9 years ago) (f) u dey color blind? na green I wear (up super eagles) yeye kelly Posted: at 17-09-2014 01:15 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 17-09-2014 03:29 PM (9 years ago) (f) u no dey see self, green no dey there na u wear white Posted: at 17-09-2014 03:29 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 17-09-2014 05:23 PM (9 years ago) (m) See as dem d drag.. Dem no even knw dem self.. Expert ... Download am send am for me abeg i no get data
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-09-2014 05:23 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 17-09-2014 06:04 PM (9 years ago) (m) Boh why my phone dey hang after I download am nau Wait make I delete rakelly and yeyeness and try it again with alabi and. Franci (d ball) Posted: at 17-09-2014 06:04 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 17-09-2014 07:19 PM (9 years ago) (m) Sharrrrap ... Who u de call ball? Abi u own ball de miss?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-09-2014 07:19 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
beejaybabs at 17-09-2014 08:36 PM (9 years ago) (m) i no fit laff
"Big or small, there's a difference only you can make." Posted: at 17-09-2014 08:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 17-09-2014 08:53 PM (9 years ago) (m) Like say wm get strength
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-09-2014 08:53 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
If i know say alabi na useless player i for no chose am In leg too heavy she no fit kick ball dem no do am well for the game #nowplaying#
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 18-09-2014 05:48 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 18-09-2014 02:10 PM (9 years ago) (m) Taaa alabi de play well for bed ooo
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 18-09-2014 02:10 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-09-2014 02:17 PM (9 years ago) (m) chai
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 18-09-2014 02:17 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 18-09-2014 04:37 PM (9 years ago) (m) Chai for wetin?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 18-09-2014 04:37 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-09-2014 05:16 PM (9 years ago) (m) ur yeye no get boundary
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 18-09-2014 05:16 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 18-09-2014 05:47 PM (9 years ago) (m) Come, you well so?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 18-09-2014 05:47 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 18-09-2014 10:08 PM (9 years ago) (m) Taaa alabi de play well for bed ooo
I decided to download it wen I saw PES wen did it bcom BED ball Posted: at 18-09-2014 10:08 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Holyboss at 18-09-2014 10:10 PM (9 years ago) (m) Sharrrrap ... Who u de call ball? Abi u own ball de miss?
ur yeye don need medical attention Posted: at 18-09-2014 10:10 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 19-09-2014 12:44 AM (9 years ago) (m) tell ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 19-09-2014 12:44 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |