9ice Rides Horse To Submit His Nomination Form For House Of Representatives (Page 2)

Date: 25-11-2014 9:52 am (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- tyrese101 at 26-11-2014 12:35 AM (9 years ago)
(m)
9ice you've got no population! you need to work harder to make this dream a reality. Best of lucks.
Posted: at 26-11-2014 12:35 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- ryan16 at 26-11-2014 12:59 AM (9 years ago)
(m)
well well well,now horse,after private jet and all round black ride,you too go and collect your share of the money.
Posted: at 26-11-2014 12:59 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- donpet at 26-11-2014 01:42 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: akinmanchy on 25-11-2014 11:38 AM
OK we don see am, but 9ice abeg try give dis ur horse small food. The horse dey look like wetin never eat since April, now hunger don turn white horse to albino  Roll Eyes

Hahahahaha your eye too sharp to notice that horse colour
Posted: at 26-11-2014 01:42 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Onyibochukwu at 26-11-2014 08:56 AM (9 years ago)
(m)
this one wey you dey ride horse your followers dey trek, hope say no be the kind leader wey you go be, dey chop your people dey roast!
Posted: at 26-11-2014 08:56 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Nicksam at 26-11-2014 10:39 AM (9 years ago)
(m)
ONLY IN NIGERIA
Posted: at 26-11-2014 10:39 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- bankadetoun at 26-11-2014 02:56 PM (9 years ago)
(f)
Ok ooo
Posted: at 26-11-2014 02:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Neglito at 26-11-2014 05:18 PM (9 years ago)
(m)
He is in the wrong party,,,,,,,,,,,,9ICE COMOT 4 BOKO HARAM PARTY IF YOU WANT ME TO VOTE 4 U
Posted: at 26-11-2014 05:18 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 26-11-2014 06:49 PM (9 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Embarrassed

Posted: at 26-11-2014 06:49 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- benico6 at 27-11-2014 09:46 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: akinmanchy on 25-11-2014 11:38 AM
OK we don see am, but 9ice abeg try give dis ur horse small food. The horse dey look like wetin never eat since April, now hunger don turn white horse to albino  Roll Eyes

chaii, you funny oh! which one be albino horse?Huh?Huh?Huh???looooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooool
Posted: at 27-11-2014 09:46 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]