what are friends for.? (Page 2)

Date: 17-12-2014 10:57 pm (9 years ago) | Author: immortal-jay™
1 [2] 3 4
- at 23-12-2014 11:16 PM (9 years ago)
more  Undecided boo
Posted: at 23-12-2014 11:16 PM (9 years ago) |
Reply
- omomarty at 24-12-2014 02:48 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: justmak on 18-12-2014 10:57 PM
dz Ur comment be like pb4

na you know i just de advice you
Posted: at 24-12-2014 02:48 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 24-12-2014 05:27 PM (9 years ago)
(f)
u dey advice justmak & u no advice expert wey u dey claim say b ur husband...i knew dia is more to ds...no worry, breeze go soon blow, we go see fowl nyash
Posted: at 24-12-2014 05:27 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-12-2014 05:37 PM (9 years ago)
(m)
wetin we wan take fowl nyash do?......make dat breeze open dat person nyash naa

Posted: at 24-12-2014 05:37 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 24-12-2014 05:48 PM (9 years ago)
(f)
oya tell am
Posted: at 24-12-2014 05:48 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-12-2014 05:50 PM (9 years ago)
(m)
tell who...omomarty?

Posted: at 24-12-2014 05:50 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 24-12-2014 05:59 PM (9 years ago)
(f)
no, expert
Posted: at 24-12-2014 05:59 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-12-2014 06:02 PM (9 years ago)
(m)
dat useless boy get nyash?....if he get den fowl own go better pass him own

Posted: at 24-12-2014 06:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-12-2014 07:58 PM (9 years ago)
(m)
Say if I turn jossy to snail turn Alabi to worm say i no go regret?

Posted: at 24-12-2014 07:58 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 25-12-2014 01:21 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 07:58 PM
Say if I turn jossy to snail turn Alabi to worm say i no go regret?
nice work after then I can now gladly turn u to motor tyre since u like waka waka

Posted: at 25-12-2014 01:21 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justmak at 25-12-2014 01:22 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 07:58 PM
Say if I turn jossy to snail turn Alabi to worm say i no go regret?
nice work after then I can now gladly turn u to motor tyre since u like waka waka

Posted: at 25-12-2014 01:22 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 25-12-2014 07:45 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 24-12-2014 05:27 PM
u dey advice justmak & u no advice expert wey u dey claim say b ur husband...i knew dia is more to ds...no worry, breeze go soon blow, we go see fowl nyash

no worry that breeze go soon blow make ur nyash for open
Posted: at 25-12-2014 07:45 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 26-12-2014 01:51 PM (9 years ago)
(f)
r u serious?
Posted: at 26-12-2014 01:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 01:52 PM (9 years ago)
(f)
yes oooooooooooooooooo
Posted: at 26-12-2014 01:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 26-12-2014 01:57 PM (9 years ago)
(f)
ok...i dey watch ur back....waiting for d breeze
Posted: at 26-12-2014 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 08:04 PM (9 years ago)
(f)
no need bcos breeze don blow already nd your nyash don open even ajanni open mouth de look
Posted: at 26-12-2014 08:04 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justmak at 28-12-2014 02:24 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 08:04 PM
no need bcos breeze don blow already nd your nyash don open even ajanni open mouth de look
u swallow mad man Spam

Posted: at 28-12-2014 02:24 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yettyness at 28-12-2014 06:43 PM (9 years ago)
(f)
you donate your spam?
Posted: at 28-12-2014 06:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 28-12-2014 08:59 PM (9 years ago)
(m)
Make una see my head oo.. This one wey una de carry sper.m  up and down

Posted: at 28-12-2014 08:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 29-12-2014 08:23 AM (9 years ago)
(f)
lol
Posted: at 29-12-2014 08:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4