NAIJA BABES (Page 3)

Date: 02-02-2015 1:52 pm (9 years ago) | Author: Beulah
1 2 [3]
- ExpertTbright at 20-02-2015 11:35 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 19-02-2015 06:53 PM
so all these time, u no know say expert na gate man? even when I employ him while u dey visit my house every weekend and still u no notice am?
my mind dey tell me say u don get sense since,  I don't know say my mind sabi lie like this
No single sense for wetin u talk here jossy

Posted: at 20-02-2015 11:35 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 20-02-2015 11:38 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 19-02-2015 05:38 PM
I see....so expert b d gateman
yh
I be gateman For ur puss'yy
Na only me fit open n close
Even if Jossy wan enter there he must bribe me

Posted: at 20-02-2015 11:38 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-02-2015 05:47 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 20-02-2015 11:35 PM
my mind dey tell me say u don get sense since,  I don't know say my mind sabi lie like this
No single sense for wetin u talk here jossy


dis ur type of mind na waa ooo.....if ur mind dey tell u something and u no know say ur mind dey lie...na im be say ur mind no dey work again...in fact ur mind don dabaru.....u nid a working sharp working mind like my own

Posted: at 21-02-2015 05:47 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-02-2015 08:10 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 20-02-2015 11:38 PM
yh
I be gateman For ur puss'yy
Na only me fit open n close
Even if Jossy wan enter there he must bribe me
its a pity....no vaccine for stupidity ( I 4 Don ask Rakelly make she inject u)
Posted: at 21-02-2015 08:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2015 12:28 PM (9 years ago)
(m)
passing gently

Posted: at 21-02-2015 12:28 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- franel at 21-02-2015 02:15 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: beulahokorie on  2-02-2015 01:52 PM
Yesterday I went to a restaurant for a quick lunch, sitting at the next table was this fine babe and dude eating too.

Hahaha hahahahahahah
Not bad!

Posted: at 21-02-2015 02:15 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-02-2015 12:27 PM (9 years ago)
(m)
wetin com happen

Posted: at 23-02-2015 12:27 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 23-02-2015 10:58 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 20-02-2015 10:11 AM
omo people doin get certificate for molesting o. dem dey take am brag join. more oil to una things wet una dey use rape

 Huh?
Posted: at 23-02-2015 10:58 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-02-2015 10:37 AM (9 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 24-02-2015 10:37 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 25-02-2015 08:21 PM (9 years ago)
(f)
SKYPON I CHANGE THAT YOURCOONUT HEAD
Posted: at 25-02-2015 08:21 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 3-03-2015 09:18 AM (9 years ago)
(m)
Lol right??

Posted: at 3-03-2015 09:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 12-03-2016 08:42 AM (8 years ago)
(m)
Hahaha...cut cut
Posted: at 12-03-2016 08:42 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 27-03-2016 09:44 PM (8 years ago)
(m)
ok oooh
Posted: at 27-03-2016 09:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 27-03-2016 09:45 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omo martina on  8-02-2015 07:16 PM
shine your own na if u go fit
Posted: at 27-03-2016 09:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]