All of una yeye except Rakelly

Date: 22-03-2015 6:18 am (9 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
[1] 2 3 4 ... 15
- at 22-03-2015 06:18 AM (9 years ago)
(m)
So i tell una sey i wan do wedding. Na only Rakelly waka come with a sweet gift. Kudos Rakelly. I was happy to c u. Jah blessings.

Posted: at 22-03-2015 06:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 22-03-2015 06:54 AM (9 years ago)
(m)
why u no shift am come my area so I go fit attent.....happy married life shaa...I hope say u don load ur wife belle dat same night

Posted: at 22-03-2015 06:54 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 22-03-2015 08:52 AM (9 years ago)
(f)
Brightossy no sabi dance
His pretty wife bit am hands down for the wedding.
But the wedding so shai.
Una miss.
Posted: at 22-03-2015 08:52 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-03-2015 11:51 AM (9 years ago)
(m)
honestly no idea u re wedding I for come but no body tell me too bad
Happy married life

Posted: at 22-03-2015 11:51 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 22-03-2015 06:08 PM (9 years ago)
(f)
Because you no dey come school na
We don write test and you no come
Abi na that your patch patch nika cos am?
Posted: at 22-03-2015 06:08 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 22-03-2015 07:41 PM (9 years ago)
(f)
happy married life
Posted: at 22-03-2015 07:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-03-2015 10:35 PM (9 years ago)
(f)
We know see you omomarty
Posted: at 22-03-2015 10:35 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 23-03-2015 06:43 AM (9 years ago)
(m)
Hw she go come na who she go leave her ogogoro shop for

Posted: at 23-03-2015 06:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 23-03-2015 11:28 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 22-03-2015 06:54 AM
why u no shift am come my area so I go fit attent.....happy married life shaa...I hope say u don load ur wife belle dat same night
This one no b excuse. Thanks any way
Posted: at 23-03-2015 11:28 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 23-03-2015 11:32 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 22-03-2015 08:52 AM
Brightossy no sabi dance
His pretty wife bit am hands down for the wedding.
But the wedding so shai.
Una miss.
Chai. but i tell u not to carry ur yeye cm. So ur yeye no allow u hear the result of who dance pass.
Posted: at 23-03-2015 11:32 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 23-03-2015 11:35 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 22-03-2015 11:51 AM
honestly no idea u re wedding I for come but no body tell me too bad
Happy married life
i think sey we no suppose tell u. that means ur shrine na fake
Posted: at 23-03-2015 11:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 23-03-2015 11:37 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-03-2015 07:41 PM
happy married life
thanks
Posted: at 23-03-2015 11:37 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 23-03-2015 12:50 PM (9 years ago)
(m)
Brightossy so me wey carry the girl wey you marry give u without collecting shishi i no deserve ur appreciation abi?

Anyways happy married life my boy
But give her better belle o
No go load her with yeye o Cheesy
I want to see twins

Congrats bro...

Posted: at 23-03-2015 12:50 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- franel at 23-03-2015 01:20 PM (9 years ago)
(m)
Finally, your X now knows Y! She said, "all this __ you're sharing, share no more. There is God o!"
 Cool HML!! HBD! Do you mind sharing with us any foto?

Posted: at 23-03-2015 01:20 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 23-03-2015 06:04 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 23-03-2015 12:50 PM
Brightossy so me wey carry the girl wey you marry give u without collecting shishi i no deserve ur appreciation abi?

Anyways happy married life my boy
But give her better belle o
No go load her with yeye o Cheesy
I want to see twins

Congrats bro...
I for show u pepper if no b ds congrats u type
Posted: at 23-03-2015 06:04 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-03-2015 06:36 PM (9 years ago)
(m)
if u no get pepper den show am salt

Posted: at 23-03-2015 06:36 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-03-2015 01:00 PM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes sand enter my eye
Posted: at 24-03-2015 01:00 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-03-2015 06:40 PM (9 years ago)
(m)
u chop beans and bread for Ossy wedding wey u go?

Posted: at 24-03-2015 06:40 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-03-2015 08:33 PM (9 years ago)
(m)
no na garri and akam dem chop Roll Eyes

Posted: at 24-03-2015 08:33 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 26-03-2015 04:34 AM (9 years ago)
(m)
dis Ossy wedding na new model

Posted: at 26-03-2015 04:34 AM (9 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 15