Akpos is now a big boy :D (Page 2)

Date: 16-05-2015 8:14 am (8 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 [2] 3
- jossy4reall at 11-06-2015 06:04 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 10-06-2015 06:23 AM
I go take juju seal ur thing so that  u no go dey kpoki again with jossy Sad

no just try am ooo....unless u wan make I take fire raise down ur shrine

Posted: at 11-06-2015 06:04 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 11-06-2015 11:35 PM (8 years ago)
(f)
hahaha we don  catch jossy
Posted: at 11-06-2015 11:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-06-2015 08:23 AM (8 years ago)
(m)
dem don catch me and u wia we dey do ibonki

Posted: at 12-06-2015 08:23 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 12-06-2015 06:38 PM (8 years ago)
(m)
Hw manage

Posted: at 12-06-2015 06:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-06-2015 05:10 AM (8 years ago)
(m)
dem just manage to catch us

Posted: at 13-06-2015 05:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 17-06-2015 08:39 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 10-06-2015 06:23 AM
I go take juju seal ur thing so that  u no go dey kpoki again with jossy Sad

na that ur yeye juju wey e nor fit kill ajanni since years wey i de ask u make u kill
nai u wan take seal which thing?
na yeye de worry you.
Posted: at 17-06-2015 08:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 17-06-2015 08:39 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: adedayo on 10-06-2015 07:28 PM
Hmmm una they fight untop waiying no get mini

na where u for come out?
Posted: at 17-06-2015 08:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 17-06-2015 08:40 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 11-06-2015 06:04 AM
no just try am ooo....unless u wan make I take fire raise down ur shrine

sharrrrrrrrrrrap there yeye man
Posted: at 17-06-2015 08:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 18-06-2015 04:52 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 17-06-2015 08:40 PM
sharrrrrrrrrrrap there yeye man

shut ur mouth dia......I dey fight both human and some of his evil spirit because of u,,and u no fit encourage me....u no know say na for ur own good

Posted: at 18-06-2015 04:52 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 19-06-2015 06:48 PM (8 years ago)
(f)
see who de fight evil spirit ooooooooooooooo
Posted: at 19-06-2015 06:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-06-2015 04:36 AM (8 years ago)
(m)
yes...u ar looking at him......even right now I dey with the one wey dey inside u

Posted: at 20-06-2015 04:36 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 20-06-2015 10:05 AM (8 years ago)
(m)
huh

Posted: at 20-06-2015 10:05 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 20-06-2015 12:51 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 20-06-2015 04:36 AM
yes...u ar looking at him......even right now I dey with the one wey dey inside u

mtcheeeeeeeeeeeew
Posted: at 20-06-2015 12:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-06-2015 06:36 PM (8 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 20-06-2015 06:36 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-06-2015 12:12 AM (8 years ago)
(m)
I Laff

Posted: at 22-06-2015 12:12 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 22-06-2015 05:02 AM (8 years ago)
(m)
as in laffing jackass

Posted: at 22-06-2015 05:02 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-06-2015 09:11 PM (8 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 22-06-2015 09:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-06-2015 07:24 AM (8 years ago)
(m)
really....but why?

Posted: at 23-06-2015 07:24 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 23-06-2015 09:00 PM (8 years ago)
(m)
u re a yeye

Posted: at 23-06-2015 09:00 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 25-06-2015 09:12 AM (8 years ago)
(m)
but not up to ur level

Posted: at 25-06-2015 09:12 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3