Hilarious! Why So Short?? He Just Can't Understand The New Style

Date: 11-08-2015 1:55 pm (8 years ago) | Author: franel
[1] 2 3 4 5
- at 11-08-2015 01:55 PM (8 years ago)
(m)
«§» 11 August 2015




Posted: at 11-08-2015 01:55 PM (8 years ago) | Hero
- giftmurphy at 11-08-2015 08:17 PM (8 years ago)
(f)
lol!! for both!
Posted: at 11-08-2015 08:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 11-08-2015 10:58 PM (8 years ago)
(m)
poster sef dey wear am...
na used mini-string e dey use as hankerchief...
Posted: at 11-08-2015 10:58 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 11-08-2015 11:10 PM (8 years ago)
(m)
Yes o! it doesn't matter as far it belongs to my wife.
So which one are you using?

Posted: at 11-08-2015 11:10 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 12-08-2015 01:37 AM (8 years ago)
(m)
which wife..?
na ekaete u dey talk about....?
Posted: at 12-08-2015 01:37 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 12-08-2015 06:25 AM (8 years ago)
(m)
Heck no

Posted: at 12-08-2015 06:25 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-08-2015 07:35 AM (8 years ago)
(m)
wetin be dis?......gift long time no see....I miss u ooo

Posted: at 12-08-2015 07:35 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 12-08-2015 05:18 PM (8 years ago)
(f)
but i see u for her room that time
Posted: at 12-08-2015 05:18 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 13-08-2015 04:36 AM (8 years ago)
(m)
dat one don teey naa

Posted: at 13-08-2015 04:36 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 13-08-2015 05:20 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 12-08-2015 05:18 PM
but i see u for her room that time

no mind franel e lie pass fish..
Posted: at 13-08-2015 05:20 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 13-08-2015 06:27 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: franel on 11-08-2015 11:10 PM
Yes o! it doesn't matter as far it belongs to my wife.
So which one are you using?

I dey wear men's g-string, but na woman shop u dey...
Posted: at 13-08-2015 06:27 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 13-08-2015 11:56 PM (8 years ago)
(m)
I said it! That you are really daydreaming. The subject matter you included me into was meant for the conversation between Jossy & Rakelly
Dont let me talk much..
Guy, its C-String that will fit you. You aint still seeing well, I havent grown old yet

Posted: at 13-08-2015 11:56 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 14-08-2015 10:46 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-08-2015 07:35 AM
wetin be dis?......gift long time no see....I miss u ooo
long time dear Cool ...u miss me?? Shocked Shocked why? Cheesy Cheesy(mu2) Cool
Posted: at 14-08-2015 10:46 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 14-08-2015 10:48 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 12-08-2015 05:18 PM
but i see u for her room that time
u too dey see Sad Sad

Quote from: jossy4reall on 13-08-2015 04:36 AM
dat one don teey naa
Roll Eyes Roll Eyes,
Posted: at 14-08-2015 10:48 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Badoo_lee at 14-08-2015 11:01 AM (8 years ago)
(m)
Wetin the man go find there?
Posted: at 14-08-2015 11:01 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 14-08-2015 11:43 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: Badoo_lee on 14-08-2015 11:01 AM
Wetin the man go find there?
he wants to give his wife a gift na Roll Eyes
Posted: at 14-08-2015 11:43 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-08-2015 12:37 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 14-08-2015 10:46 AM
long time dear Cool ...u miss me?? Shocked Shocked why? Cheesy Cheesy(mu2) Cool

for me to miss u na crime?....if I no miss u now e go be like say I hate u....u know say we be one of our kinds that still dey here
so why I no go miss u?

Posted: at 14-08-2015 12:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 15-08-2015 02:33 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 14-08-2015 12:37 PM
for me to miss u na crime?....if I no miss u now e go be like say I hate u....u know say we be one of our kinds that still dey here
so why I no go miss u?
dont explain too much jor! i miss u tooo Cheesy
Posted: at 15-08-2015 02:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 15-08-2015 06:55 AM (8 years ago)
(m)
wow dats lovely

Posted: at 15-08-2015 06:55 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 16-08-2015 03:07 PM (8 years ago)
(f)
>>>>
Posted: at 16-08-2015 03:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 5