New year resolution

Date: 27-12-2009 12:08 am (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
- at 27-12-2009 12:08 AM (14 years ago)
(m)
I dey arrange my new year parole na, as per organized guy ontop of say i get many ef ups for this year dat one no mean say i no be arrange for new yea

For next year now, i wan get work with CNN so that i go dey talk wella no be my fault na mouth I get no be lie I lie.

Still on the issue, I wan marry woman wey fit gimmie correct man. I get 2 women (take note: No be wife, WOMEN), they get some pikin but no man, for this reason i require correct ogbeke.

yet on this issue, I wan be better man for this new year, I swear, I no wan carry any bad news again.

So make we relate make i tanda hear una new year resolutions.

PS: Na only people wey go school go fe read my grammer


Posted: at 27-12-2009 12:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero
- dirtykid at 27-12-2009 12:17 AM (14 years ago)
(m)
abi.. ur grammer hammer well and make alota sense.

Posted: at 27-12-2009 12:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 2-09-2015 03:42 PM (8 years ago)
(f)
Hahahahhaa. See you wey go school naa
Posted: at 2-09-2015 03:42 PM (8 years ago) | Hero
Reply