giftmurphy at 26-09-2015 09:51 PM (8 years ago) (f) HABA WHERE ISJOSSY ZEIGBO DEY PLAN TO DO YOUR BABE STRONG THING
who is trying to do this strong thing? Posted: at 26-09-2015 09:51 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 26-09-2015 09:53 PM (8 years ago) (f) my woman no dey go native doctor shrine,,e too dirty for her liking......na only women wey dey go him shrine na dem im juju dey cash
since when did u and rakelly .... Posted: at 26-09-2015 09:53 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
so its now an offense to defend u when she implies negativity towards u?....I see
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 26-09-2015 10:06 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 26-09-2015 10:38 PM (8 years ago) (m) it depends what kinda food do u have tho?
yes i have kpoli, kondo and amu and okonla so choose wisely
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 26-09-2015 10:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 27-09-2015 12:30 AM (8 years ago) (f) HAHAHAHAHAHAHA ZEIGBO IS FINISHED. ABEG MAKE UNA BRING THE TRUCK... OYA JOSSY CATCH AM .... Posted: at 27-09-2015 12:30 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
cash who....abeg let him enter market and get himself a portion for there with he go learn madness properly den when he graduate he fit find office in yaba left
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-09-2015 11:57 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 27-09-2015 03:18 PM (8 years ago) (f) u wicked ooo im bite me na im make me dey fear to catch am Posted: at 27-09-2015 03:18 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
u are now contaminated.....I give u chance to pass too
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-09-2015 06:53 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 28-09-2015 12:01 AM (8 years ago) (f) OYA GO DRIVE THE TRUCK MAKE I CATCH AM Posted: at 28-09-2015 12:01 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I no sabi drive.....find ur fellow member
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-09-2015 05:24 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 28-09-2015 11:14 PM (8 years ago) (m) Yeye people
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-09-2015 11:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
here is ur fellow member....he can drive the truck with juju
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-09-2015 08:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-09-2015 05:23 PM (8 years ago) (f) so its now an offense to defend u when she implies negativity towards u?....I see i dont get u Posted: at 30-09-2015 05:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-09-2015 05:24 PM (8 years ago) (f) yes i have kpoli, kondo and amu and okonla so choose wisely
huh? Posted: at 30-09-2015 05:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-09-2015 05:25 PM (8 years ago) (f) u are now contaminated.....I give u chance to pass too
Posted: at 30-09-2015 05:25 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-09-2015 05:26 PM (8 years ago) (f) HAHAHAHAHAHAHA ZEIGBO IS FINISHED. ABEG MAKE UNA BRING THE TRUCK... OYA JOSSY CATCH AM ....
it seems u understand the lang Posted: at 30-09-2015 05:26 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
franel at 1-10-2015 02:12 AM (8 years ago) (m) hmm
Common sense is indeed not common. Posted: at 1-10-2015 02:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
i dont get u even if I no sabi speak english,,,u no fit understand say e be my primary language....which one u no understand...the offense,,defend implies,, or negativity?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-10-2015 07:11 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 1-10-2015 08:02 PM (8 years ago) (f) even if I no sabi speak english,,,u no fit understand say e be my primary language....which one u no understand...the offense,,defend implies,, or negativity?
everyfn Posted: at 1-10-2015 08:02 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
everyfn
so u mean say u no understand anything for there?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-10-2015 09:44 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |