Woman Bites Off Her Lover's Ear For Demanding For More Rounds Of Sex (Page 2)

Date: 06-10-2015 2:56 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2] 3 4
- dickieponga at 6-10-2015 04:59 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: larrychuckz on  6-10-2015 03:43 PM
Next time this guy no go go poke prostitute again

E go poke but e go select anoda one not d same girl...
Posted: at 6-10-2015 04:59 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 05:03 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: winace on  6-10-2015 04:09 PM
D guy will remember dis incident for d rest of his life each time he look at d ear. So at 25 he does not have a gurl friend wey na sex worker him want. Ehn naim good for am na. As for d woman, she breach d contract we dem two agree.
E don poke all d girls wey dey im area and dem no different from ashy dat na why
im con decide to stick wit ashy...I no blame am at all...
Good girls are hard to come by..
See me i still dey look for nice girl...
Posted: at 6-10-2015 05:03 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- WILLIAMS99 at 6-10-2015 05:05 PM (8 years ago)
(m)
The guy don get wetin him go dey remember
Posted: at 6-10-2015 05:05 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- cruzita at 6-10-2015 05:30 PM (8 years ago)
(f)
good for you, everlasting mark, next time you no go look for prostitute again. at your age body dey do you like this. 
Posted: at 6-10-2015 05:30 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Oways at 6-10-2015 07:01 PM (8 years ago)
(m)
This guy just use him own hand take buy wahala
Posted: at 6-10-2015 07:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- allenspike at 6-10-2015 07:03 PM (8 years ago)
(m)
The guy ear go dey ring bell by now

Posted: at 6-10-2015 07:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 6-10-2015 07:23 PM (8 years ago)
(m)
very serious ooh....the guy paid for all nite
nah....ok.... now  u wil pay 50k for ur bail
...
Posted: at 6-10-2015 07:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 6-10-2015 07:25 PM (8 years ago)
(m)
meanwhile u are reminded in prison
so u for give am all the nite as planned...
at least him pay....penny wise.....xxx
Posted: at 6-10-2015 07:25 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 6-10-2015 07:43 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: elchymo on  6-10-2015 03:08 PM
So now, ashawo has succeeded in biting off part of ur ear, anytime u look in d mirror at ur ear, u go remember say na ashawo do am to u... Eeya Sad Sad

lol  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-10-2015 07:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osarobo62 at 6-10-2015 08:06 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: larrychuckz on  6-10-2015 03:47 PM
If the man had wanted one round he wouldn't have spent such amount cos one round is 500
Grin Grin which joint you dey get this kin discount Huh?
Posted: at 6-10-2015 08:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- temi_1 at 6-10-2015 09:36 PM (8 years ago)
(f)
Lol now look at how he has disfigured his ears
Posted: at 6-10-2015 09:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- beneno at 6-10-2015 09:51 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: osarobo62 on  6-10-2015 08:06 PM
Grin Grin which joint you dey get this kin discount Huh?
Grin Grin Grin Grin u funny o
Posted: at 6-10-2015 09:51 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 6-10-2015 09:53 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: winace on  6-10-2015 04:09 PM
D guy will remember dis incident for d rest of his life each time he look at d ear. So at 25 he does not have a gurl friend wey na sex worker him want. Ehn naim good for am na. As for d woman, she breach d contract we dem two agree.
Grin Grin Grin Grin this your comment don make me laugh taya.
Posted: at 6-10-2015 09:53 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Trueyarn at 6-10-2015 10:00 PM (8 years ago)
(m)
Dis is a lesson 4 dudes wey tink say as u pay opo u can fit do as u lyk,dose set of pple ar respecta of nobody,25 to 36,u no dey fear ur Aunty pomo slf.
Posted: at 6-10-2015 10:00 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 6-10-2015 10:09 PM (8 years ago)
(m)
gud 4 d guy. @25 u no wan plan 4 ur future, na to dey poke ashy allnite u wan dey do.
Posted: at 6-10-2015 10:09 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 6-10-2015 10:10 PM (8 years ago)
(m)
she try ooo, if na me, no b ur ear i go cut oo, na ur penis
Posted: at 6-10-2015 10:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 6-10-2015 10:12 PM (8 years ago)
(m)
now, f ur frnd shud ask u, o boy wetyn do ur ear? wat wil b ur reply, 'na ashawo bite me', u re a fool.
Posted: at 6-10-2015 10:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 11:07 PM (8 years ago)
(m)
Haba make una no blame d guy e deserve to relax after a hard day's work, besides na im money e dey spend na...
A bargain is still a bargain...
Posted: at 6-10-2015 11:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 7-10-2015 04:21 PM (8 years ago)
(m)
Wicked ashawo girl. Let her pay her price for biting someone
Posted: at 7-10-2015 04:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 7-10-2015 04:25 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: larrychuckz on  6-10-2015 03:47 PM
If the man had wanted one round he wouldn't have spent such amount cos one round is 500
this guy u dey current wella. U be regular customer
Posted: at 7-10-2015 04:25 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4