High Court Seizes Gabriel Suswan's International Passport, Barred From Leaving Nigeria (Page 2)

Date: 10-11-2015 1:25 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- dickieponga at 11-11-2015 06:58 AM (8 years ago)
(m)
Hahahahaha
See im eyes e no blive am..
Posted: at 11-11-2015 06:58 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- DAMILARE100 at 11-11-2015 07:41 AM (8 years ago)
(m)
Where are the APC looters? Why do we prioritize every prosecution against PDP but never to APC? 
Posted: at 11-11-2015 07:41 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zezprincess at 11-11-2015 07:51 AM (8 years ago)
(f)
Abeg make una take am easy,d kind of money wey dis pple de loot eee,chaaaiii,Na generational money no be small pikin moneyoooo,Me I want my own cot jare.Chop I Chop ,man no go vex.
Posted: at 11-11-2015 07:51 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 16-11-2015 09:44 PM (8 years ago)
(m)
wit dis type of court ruling na hw our politicians no go dey steal, wen e b say dem know d money wen dem go take bail dem no go even reach d quarter of wetyn dey steal
Posted: at 16-11-2015 09:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 16-11-2015 09:50 PM (8 years ago)
(m)
na naija we dey, dat one wen court say dem don seize him passport na lie, he no go reach one week dem go giv am bak
Posted: at 16-11-2015 09:50 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]