Ebony Films Boss, Seun Egbegbe Confirms Dating Toyin Aimakhu, Thinking of Marrying Her (Page 2)

Date: 11-11-2015 10:54 am (8 years ago) | Author: kaygee
1 [2]
- emmans647 at 12-11-2015 02:51 PM (8 years ago)
(m)
Changing husband and wife every two weeks  no be anything again for Naija movie industry,e don become their hubby
Posted: at 12-11-2015 02:51 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- okatee at 17-11-2015 09:38 PM (8 years ago)
(m)
ok oo toyin marry am oo, na bot of una he concern, abi if una merry i go help ur hand cum do........
Posted: at 17-11-2015 09:38 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 17-11-2015 09:39 PM (8 years ago)
(m)
na dis kind marriage no dey last @celeblives na fake. dis woman is shameless. sha both dem re of d same business.
Posted: at 17-11-2015 09:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 17-11-2015 09:41 PM (8 years ago)
(m)
@wikigenius, two months plenty. me i dey luk one month and two weeks before them go divorce
Posted: at 17-11-2015 09:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]