OH! LA! LA: You Can’t Get Enough Of Ini Edo And Her New Trim Figure (Photos) (Page 2)

Date: 12-11-2015 9:56 pm (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- sugarwealth at 13-11-2015 03:49 PM (8 years ago)
(f)
That's my babe right there. She's looking so cool like this... Wow!
Posted: at 13-11-2015 03:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sugarwealth at 13-11-2015 03:51 PM (8 years ago)
(f)
Ini Edo is one of the coolest celebrities I have ever met. If una like speak bad about her, becos u don't know her in person
Posted: at 13-11-2015 03:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Slimchery at 13-11-2015 04:17 PM (8 years ago)
(m)
all this kind of her shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339
Posted: at 13-11-2015 04:17 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 13-11-2015 05:33 PM (8 years ago)
(m)
Wey u don trim until notin to trim come snap den show us selfie in short no b ya fault if news dey we for get better information wey go equip us for WETIN dis country wan put us screeeeeeeee........screeching my tires, يراقب الله !!!
Posted: at 13-11-2015 05:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 19-11-2015 01:54 AM (8 years ago)
(m)
she z much better now dan before.
Posted: at 19-11-2015 01:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 19-11-2015 01:57 AM (8 years ago)
(m)
@zezprincess, u lied, she z ok, bt she no even fine reach half of agbani derego.
Posted: at 19-11-2015 01:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- horizontal at 28-11-2015 04:10 PM (8 years ago)
(f)
please dont Judge cuz i dont believe you will like your sister or Mother to be Jugded  if she run the Club its part of her life and future .May be  u want a job from Ini Edo  Club afraid to ask What a mumu.Jealous will kill you Cheeei
Posted: at 28-11-2015 04:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 7-01-2016 12:43 PM (8 years ago)
(m)
Seen.
Posted: at 7-01-2016 12:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]