"Thugs and Mistresses Were Ministers Under PDP" - APC Shades PDP on Twitter

Date: 13-11-2015 4:03 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
- at 13-11-2015 04:03 PM (8 years ago)
(m)

APC just uploaded this on their twitter account some few moments ago, is this  to harsh or they are stating a fact? lets know what you think


Posted: at 13-11-2015 04:03 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- gogoman at 13-11-2015 04:10 PM (8 years ago)
Online (m)
Lol i like this revelation APC as if we no no be4
Posted: at 13-11-2015 04:10 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- Slimchery at 13-11-2015 04:18 PM (8 years ago)
(m)
all of shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339
Posted: at 13-11-2015 04:18 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mercymadu at 13-11-2015 04:32 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Slimchery on 13-11-2015 04:18 PM
all of shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339

ve been trying to call u its not connecting .....where in benin ?
Posted: at 13-11-2015 04:32 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- morgrawl231 at 13-11-2015 04:35 PM (8 years ago)
(m)
Giv the contact. As ur number no go....na benin i dey...
Posted: at 13-11-2015 04:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- morgrawl231 at 13-11-2015 04:36 PM (8 years ago)
(m)
Giv the contact. As ur number no go....na benin i dey...
Posted: at 13-11-2015 04:36 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 13-11-2015 05:24 PM (8 years ago)
(m)
Jonathan no dey share im mistresses but why...?
Posted: at 13-11-2015 05:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- eonemusic at 13-11-2015 05:34 PM (8 years ago)
(m)
true Talk
Posted: at 13-11-2015 05:34 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- kp45 at 13-11-2015 06:03 PM (8 years ago)
Online (m)
Na today
Posted: at 13-11-2015 06:03 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Wikigenius at 13-11-2015 08:13 PM (8 years ago)
(m)
Tell us more
Posted: at 13-11-2015 08:13 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Wikigenius at 13-11-2015 08:16 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: eonemusic on 13-11-2015 05:34 PM
true Talk
Ipulse
Posted: at 13-11-2015 08:16 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- AmazingMarie at 13-11-2015 08:28 PM (8 years ago)
(f)
who is the mistress?
Posted: at 13-11-2015 08:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zezprincess at 14-11-2015 05:57 AM (8 years ago)
(f)
Revelation&truth unfold,Pls baba Apc,who are those thugs&mistresses cos need truth&prove.
Posted: at 14-11-2015 05:57 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- sugarwealth at 14-11-2015 12:34 PM (8 years ago)
(f)
They should stop all these rubbish talk. They are now in power so they should let all these nonsense be. This is nonsense
Posted: at 14-11-2015 12:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- XTnote at 15-11-2015 04:21 AM (8 years ago)
(m)
The brains and memory of whoever tweeted that need to be adjusted or better still updated, the APC seem to forget that the campaign and election have passed and that they won . I think they are stuck with this opposition mentality. Guess they are gonna be opposing themselves soon
Posted: at 15-11-2015 04:21 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- okatee at 20-11-2015 10:27 PM (8 years ago)
(m)
omo, dis na rythm ooo. so apc una get rythm like dis.
Posted: at 20-11-2015 10:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 10:30 PM (8 years ago)
(m)
one thing wen apc forget bsay na dem be pdp before ooo. some of the last minister were in pdp before they defect to apc oo
Posted: at 20-11-2015 10:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 10:33 PM (8 years ago)
(m)
abeg mak apc forget and stop to dey tok all dis rubbish. them don win and na dem dey power so nutin pdp fit do again. lyk dis nw, na pdp trouble dem dey find o
Posted: at 20-11-2015 10:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply