Pro-Biafra Protesters Vow to Storm Lagos (Page 2)

Date: 24-11-2015 12:03 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- freeway001 at 24-11-2015 08:55 PM (8 years ago)
(m)
Well well una welcome oo but put no blame on OBA EkO if half of you end up in LAGOS Lagoon. The man doesn't need to depart from his palace. GBETU GBETU ti o gbonan. (Oshara YORUBA Remote control to bad gan)  kabiesi oooo....
Posted: at 24-11-2015 08:55 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 24-11-2015 09:26 PM (8 years ago)
(f)
@zadok,na waoooo,ask dem
Posted: at 24-11-2015 09:26 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- sugarwealth at 25-11-2015 09:46 AM (8 years ago)
(f)
I am waiting to see how that day will look like in lagos oo. The kind traffic jam wey go dey that day only God knows
Posted: at 25-11-2015 09:46 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- paulohking at 25-11-2015 01:38 PM (8 years ago)
(m)
wetin dem wan do for Lag?
abeg make dem no bring their bullshit here o Angry Angry
Posted: at 25-11-2015 01:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- morgrawl231 at 26-11-2015 03:16 AM (8 years ago)
(m)
See mumu biafra now.....is Lagos part of biafra state???wen dem see wahala now dem go begin run take bus back to deir village
Posted: at 26-11-2015 03:16 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- moralemike07 at 9-01-2016 01:51 AM (8 years ago)
(m)
Ok, let's see.
Posted: at 9-01-2016 01:51 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]