so funny, what did you think is wrong with the shoe
Writing is my passion and facts-proofing is my hobby, I have been writing at Gistmania for close to a decade now and It is one of the most exciting things I do. Outside writing, I love enjoying time with my loved ones - if you have any tip for me, please do get in touch
Posted: at 26-11-2015 01:50 PM (8 years ago) | Gistmaniac
nwaafoigbo at 26-11-2015 02:15 PM (8 years ago) (m)
nigeria be warn free nnamdi kanu.....nigeria be warn free nnamdi kanu.......nigeria be warn freennamdi kanu....in biafra we stand....biafra must go becs we ar not one
Posted: at 26-11-2015 02:15 PM (8 years ago) | Upcoming
Spatacuss at 26-11-2015 05:34 PM (8 years ago) (m)
Quote from: dickieponga on 26-11-2015 05:04 PM
Hahahahahaha Dem dey wear shoe dere...?
Make you enter Abuja and many Northern states u go see KANO make shoes wey Aboki dey sell, they are the cheapest and if you do mistake price any of their product u must buy cus any amout wey you get for pocket Aboki is ready to collect. Them no dey use joke price Aboki market cus dem go make u buy by force bcos of the price
Posted: at 26-11-2015 05:34 PM (8 years ago) | Upcoming
dickieponga at 26-11-2015 05:58 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Ehgro on 26-11-2015 05:34 PM
Make you enter Abuja and many Northern states u go see KANO make shoes wey Aboki dey sell, they are the cheapest and if you do mistake price any of their product u must buy cus any amout wey you get for pocket Aboki is ready to collect. Them no dey use joke price Aboki market cus dem go make u buy by force bcos of the price
Hahahahahaha 2 for d price of one....
Posted: at 26-11-2015 05:58 PM (8 years ago) | Hero
zezprincess at 26-11-2015 08:39 PM (8 years ago) (f)
,As una talk say na maDe in biafra shoe,I come begin like am,the shoe reall make since cos I better those I swear 2 god shoes some of u guys are putting on.
Posted: at 26-11-2015 08:39 PM (8 years ago) | Hero