Photos Of President Buhari & Queen Elizabeth Discussing At CHOGM In Malta

Date: 27-11-2015 2:47 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
[1] 2
- at 27-11-2015 02:47 PM (8 years ago)
(f)

Our president and the queen of England at the Commonwealth Heads of Government Meeting today. The queen hosted a reception for new Common Heads of government as San Anton Palace. More photos after the cut...


Posted: at 27-11-2015 02:47 PM (8 years ago) | Hero
- nwaafoigbo at 27-11-2015 02:51 PM (8 years ago)
(m)
President Buhari and Queen Elizabeth whan we u people free my brother nnamdi kanu for us?
Posted: at 27-11-2015 02:51 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- nwaafoigbo at 27-11-2015 02:53 PM (8 years ago)
(m)
buhari hope u people discuss about the state of biafra?
Posted: at 27-11-2015 02:53 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- freethinker at 27-11-2015 02:58 PM (8 years ago)
(m)
ARE YOU SURE QUEEN WILL UNDERSTAND HIM?
Posted: at 27-11-2015 02:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zezprincess at 27-11-2015 03:01 PM (8 years ago)
(f)
Abeg make una no vex,Una sure say buhari go de understand d queens english wey dis woman de speak&how he go dey communicate with d lady,cos dis one no be cut&join english wey he de blow for naijaHe for carry Patience jonathan waka so dat she go de interpret am for him,lol.
Posted: at 27-11-2015 03:01 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zezprincess at 27-11-2015 03:07 PM (8 years ago)
(f)
Ok,buhari de tell queen elisa make she no help biafrans release Nnamdi kanu,say make she tell d whole world say her hand no de&d matter no concern am,But una don fail.##free Nnamdi Kanu##.
Posted: at 27-11-2015 03:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- freethinker at 27-11-2015 03:08 PM (8 years ago)
(m)
QUEEN NEED TRANSLATOR OOOOOOOOOOOOOOOO COS BUHARI ENGLISH NA ANOTHER TIME.
MY FELLOW KWANTRY MEN, I KWANGULATE YOU --------------
Posted: at 27-11-2015 03:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- angesco at 27-11-2015 03:29 PM (8 years ago)
(f)
The Queen is courteous and of course, she will SPEAK to every representative of each commonwealth nation in attendance.

Its no biggie!!!
Posted: at 27-11-2015 03:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 27-11-2015 03:42 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: zezprincess on 27-11-2015 03:01 PM
Abeg make una no vex,Una sure say buhari go de understand d queens english wey dis woman de speak&how he go dey communicate with d lady,cos dis one no be cut&join english wey he de blow for naijaHe for carry Patience jonathan waka so dat she go de interpret am for him,lol.

Our presido no be illiterate he's well spoken and educated so make una forget dat one...
Jonathan was an educated illiterate...
Posted: at 27-11-2015 03:42 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 27-11-2015 03:45 PM (8 years ago)
(m)
Queen go tell u say make u let dat Kanu guy stay for prison for d rest of im life cos na nuisance for England and e no dey pay taxes..
Make u no deport am back to England oo...
Posted: at 27-11-2015 03:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- nastyaheyyo at 27-11-2015 04:21 PM (8 years ago)
(f)
Good heavens, the queen is so old!.. Or is it me who's so aged? =)
Posted: at 27-11-2015 04:21 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- nwaafoigbo at 27-11-2015 04:46 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-11-2015 03:45 PM
Queen go tell u say make u let dat Kanu guy stay for prison for d rest of im life cos na nuisance for England and e no dey pay taxes..
Make u no deport am back to England oo...
enemy of progrss
Posted: at 27-11-2015 04:46 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- BLACKY77 at 27-11-2015 04:48 PM (8 years ago)
(m)
Y ABUSING UR PRESIDENT. IS DIS D FIRST INTERNATIONAL OUTING. SO FAR HE CAN EXPRESS HIS THOUGHT ITS OK. OYA TELL D QUEEN TO SPEAK HAUSA IF SHE FIT. 
Posted: at 27-11-2015 04:48 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Oways at 27-11-2015 05:29 PM (8 years ago)
(m)
Buhari you don already travel pass Jona now
Posted: at 27-11-2015 05:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 27-11-2015 05:51 PM (8 years ago)
(m)
Tell me what are they talking about. perhaps about how they will stop diporting 9ja in united kingdom.
Posted: at 27-11-2015 05:51 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 27-11-2015 05:53 PM (8 years ago)
(m)
pls mr buhari tlk ham well ooo with Queen. we are too they suffer in UK. they dnt hav any respect for us. we need change.
Posted: at 27-11-2015 05:53 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- paulohking at 27-11-2015 06:13 PM (8 years ago)
(m)
nice
Posted: at 27-11-2015 06:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 27-11-2015 07:28 PM (8 years ago)
(m)
Of course Queen go understand am, not be today she dey deal with people of different background.......   

na only illiterate like you dey pretend to fellow illietrate say u no understand dem


@FREETHINKER
Posted: at 27-11-2015 07:28 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- mavenx at 27-11-2015 08:58 PM (8 years ago)
(m)
This is the change Nigeria needs..
Just to be friendly with the world
Posted: at 27-11-2015 08:58 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- Wazubia at 27-11-2015 09:00 PM (8 years ago)
(m)
Discuss waten, Buhari dey hear English?  Them take pic together.
Posted: at 27-11-2015 09:00 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2