back den , i don really suffer ( bck again )

Date: 29-01-2016 9:10 pm (8 years ago) | Author: Rasheed abiodun
- at 29-01-2016 09:10 PM (8 years ago)
(m)
its been long BT I nid to yarn una ,,,, don't know maybe its Stephen hand work or anybody ....
I love dis site like I always comment or post topic back den wit my 1st ever NP acct ( Finest ) ...

BT badbelle people join hand ban me , I try hard to log in again BT never , so I switched ( open oda acct ) to ( Aalladin ) ... I was ban again , don't know y ''''''' maybe some people think am becoming more popular Dan dem on d site ...I open anoda wit ( tkazzz ) cause I really love dis site, I shld ave quit BT still stand my ground until dey ban me again ..

no reason for all d ban self , I opened anoda wit ( NEWRUMOUR ) ,,, I ave so many frds nd back den it was fun to be wit zeigbo , omomarty , chummily ,, ajanni , bouyantic , britossy , Frannel ,rakelly , wakawaka , emejuru , da cutest nd so on ...

I really miss dem nd NP , I just want to contribute now cause I think d house is becoming dull nd no new jokes , just old nd pb4 1ce  .... am I welcome back Huh?

Posted: at 29-01-2016 09:10 PM (8 years ago) | Newbie
- zeigbo at 14-02-2016 11:50 PM (8 years ago)
(m)
eyaa I think its network when it happened again call Stephen he will help u its always happening like that even me self dey experience am just take heart but make u try stop yeye  small Cheesy

Posted: at 14-02-2016 11:50 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- charisVEC at 3-03-2016 04:15 PM (8 years ago)
(m)
I see..Hmmm..issokay
Posted: at 3-03-2016 04:15 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 11-03-2016 10:58 PM (8 years ago)
(m)
Issokay
Posted: at 11-03-2016 10:58 PM (8 years ago) | Hero
Reply