Oritsefemi Is Ungrateful, He Wants To Kill Me And My Son - Ex-Manager’s Mum Reveals (Page 2)

Date: 03-02-2016 1:14 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Eazyatumeyi at 4-02-2016 10:03 AM (8 years ago)
(m)
may death not b ur portion
Posted: at 4-02-2016 10:03 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 4-02-2016 09:31 PM (8 years ago)
(f)
we heard from oritshefemi now the woman has replied him. where will all this take them to.  its better to shield the sword.
Posted: at 4-02-2016 09:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 6-02-2016 12:55 AM (8 years ago)
(m)
DIS DEIR CASE NAWA OO, ME NO KNOW HU CUM DEY TALK TRU OO. ABEG MAK DEM GO SETTLE DEMSELVES
Posted: at 6-02-2016 12:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mopera at 6-02-2016 11:59 AM (8 years ago)
(m)
What best most is that make them meet one
on one talk am so that we go
know,after all none of us dey dia
the time when them dey do deal, i knw there was sumthn fishing going on
Posted: at 6-02-2016 11:59 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 15-02-2016 02:33 PM (8 years ago)
(m)
I no come know who dey talk true
among them,make them meet
one on one talk am so that we go
know,after all none of us dey dia
the time when them dey do deal
Posted: at 15-02-2016 02:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]