Senate Seize Back Plot Of Lands Allocated To Goodluck Jonathan Because Of This .... (Page 2)

Date: 07-02-2016 9:14 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- diezo at 8-02-2016 03:25 PM (8 years ago)
(m)
SO ANYBODY WEY ENTER OFFICE NA TO DEY LOOT PUBLIC FUNDS AND TO DEY SHARE PROPETIES WEY BELONG TO THIS GREAT NATION NIGERIA, OBSANJO COME HE SHARE LAND FOR HIMSELF TAKE DO FARM (OTA FARM) NA GEJ ENTER DEM DON ALLOCATE LAND FOR FCT GIVE AM I WAN ASK ONE QUESTION, FOR WHICH PURPOSE ALL DIS LAND SHARING FOR, AND TO THE SENATE DEM NO KNOW SAY DEM WAN USE D LAND FOR TOURIST CENTRE BEFORE, ABI NA TO COLLECT AND RE-ALLOCATE AGAIN TO THE PRESENT REGIME CHAI!!! SEE NAIJA FOR APELE, THIS PEOPLE MAKE UNA TRY DEY GO CHURCH COS UNA NO JUST GET ONE SINGLE CONSCIENCE FOR D NEXT MAN BESIDE UNA ANYWAYA PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 8-02-2016 03:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 8-02-2016 10:33 PM (8 years ago)
(m)
@ASTERIMOU, U JST SAID IT ALL. MAY GOD BLESS YOU.
Posted: at 8-02-2016 10:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 9-02-2016 09:13 PM (8 years ago)
(m)
Hmmm,polithiefians,that's what they're good at.
Posted: at 9-02-2016 09:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- favuman at 10-02-2016 05:01 AM (8 years ago)
(m)
i wonder which democratic government exist without opposition and the media. even if this apc doesnt appreciate the seemless transition of power made possible by jonathan's
Posted: at 10-02-2016 05:01 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Vectorcy at 4-07-2016 10:47 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Hassan Rasheed  link=topic=282671.msg4689156#msg4689156 date=1454833623
Hmmm. . . . . . . Is that the right thing to do? How can you just seized mr president property and you think he will take it easy with  you
I wonder ooooooo
Posted: at 4-07-2016 10:47 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 4-07-2016 10:47 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on  7-02-2016 09:34 AM
mmmmmm na wao.... am tired of all this revelations oooh
meanwhile hungry won finish man here....
guy dat hungerof a tin na everywhere oooooooo
Posted: at 4-07-2016 10:47 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 4-07-2016 10:48 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on  7-02-2016 09:34 AM
mmmmmm na wao.... am tired of all this revelations oooh
meanwhile hungry won finish man here....
guy dat hungerof a tin na everywhere oooooooo
Posted: at 4-07-2016 10:48 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 4-07-2016 10:48 AM (7 years ago)
(m)
This is unfair
Posted: at 4-07-2016 10:48 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]