CLICK HERE TO VIEW MORE PHOTOS It is very hard to determine who owns what and who has what in Ghana. Business men hide their wealth for security and privacy reasons but a consulting firm, GoodmanAMC has unearthed a list of Ghanaians with real cash and investments.
You will be shocked that some Ghanaians are actually worth over a billion in assets, investments and cash. Scroll through the list of the top 20 richest Ghanaians this year as put together by GoodmanAMC.
Ghana rich men??? They too code, na only Ghana you go see rich man wey dey look like Naija LEKKI gate man, but their women na serious show off.. In fact, e be like the men dey work for their women to show off their wealth while they just keep it on the low...
Posted: at 24-02-2016 07:33 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Otikadinje at 24-02-2016 11:46 AM (8 years ago) (m)
Thinking of peoples wealth will only give lazy people (poster) headache and restlessness. Nothing concerns me with Naija rich men talk less of Ghana wey dey km12.
Oscardeejay
Posted: at 24-02-2016 11:46 AM (8 years ago) | Gistmaniac
ANOTHER N*N*N*N FORM ANOTHER CLUELESS POSTER ANYWAYS POSTER TAKE UR TIME BECAUSE NEXT I GO SEE DIS KIND POST HERE AGAIN U GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 24-02-2016 02:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac