Twenty Naira Don Suffer oo

Date: 08-03-2016 9:14 am (8 years ago) | Author: victor matthew
- at 8-03-2016 09:14 AM (8 years ago)
(m)
One day twenty naira note and one
thousand naira note dey gist , na im
twenty naira say, “Hey, where you don go,
wetin you dey see? I never take eye see
you for dis side before”.
Di one thousand naira answer am, dey
blow fone, “I have been hanging out at the
casinos, went on a cruise and did the rounds of the ship,
I hang out often at the National Assembly in Abuja, or VI in
Lagos, clubs, restaurants, mansions etc. so many
places, how about you?”
The twenty naira note , look up, look down, shake head
and said, “My life na di same routine, you know … church,
church, church.” Na so so church dem dey carry me go,
leave me dia and when I get luck comot for church di next
person wey get me na church e go return me too. Hey, see
my life!

Posted: at 8-03-2016 09:14 AM (8 years ago) | Gistmaniac
- samdove28 at 8-03-2016 09:47 AM (8 years ago)
(m)
VERY FUNNY, YOU DO TALK HAM FINISH.
Posted: at 8-03-2016 09:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 8-03-2016 09:47 AM (8 years ago)
(m)
VERY FUNNY, YOU DON TALK HAM FINISH.
Posted: at 8-03-2016 09:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 9-03-2016 10:34 PM (8 years ago)
(m)
Pb87
Posted: at 9-03-2016 10:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 10-03-2016 12:15 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on  8-03-2016 09:47 AM
VERY FUNNY, YOU DON TALK HAM FINISH.
Lols,I swear
Posted: at 10-03-2016 12:15 PM (8 years ago) | Hero
Reply