woman’s phone unless u have shock-absorbers like me.
I just got home now and met my neighbour (Emeka) crying
like a baby, then the following conversation ensured.
Me: Mekus Mekus, wetin happen now?…na who die?
Emeka: Bros na Amaka o
Me: I was like; Chizoooooosu!!! Amaka don die?
Emeka: My brother had it been she even die sef I no go
cry… this girl has finished me ooo
Me: Oya pls calm down and tel me wat happened
Emeka: Can u imagine Amaka dat I’ve been paying her
school fees up2 her final year now use idiot to save my
name in her phone….
Me: Mtchew! Na d idiot dey pain u? Even makin u cry? You
get time o my broda…
Emeka: Bros no be d idiot dey pain me, the thing is that my
own idiot is idiot number 18
Posted: at | |