how did it happen madam the eye looks horrible
Na fight,,,, BT according to d tori she dey less at fault Posted: at 28-03-2016 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dis kain cass no be here ooooo, make dem blind one of dre eye too jooo.
No b here at all Posted: at 28-03-2016 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
next time RESPECT your inlaw!!
Hmmmmmmmm,,,, bad in-laws Posted: at 28-03-2016 10:28 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
this everlastin agony, scar. Dnt joke wit d eye. #artificial_eye_noni
Abi,,,, tell dem Posted: at 28-03-2016 10:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Staying in a family house as a married man is not a good idea.
Na so Posted: at 28-03-2016 10:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
NEXT TIME be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Tell dem Posted: at 28-03-2016 10:30 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
D MOTHER SAY SHE NO KNOW WETIN DO HER EYE EVEN D DAUGTHER SAY SHE NO KNOW WETIN DO HER EYE SO MY QUESTION NA WHO COME SCATTER D EYE FOR GROUND ABI ONLY D WOMAN NA PUNCH HER EYE ANYWAYS D STORY BE AS HE GET WAITING FOR D ORIGINAL VERSION BUT BEFORE THEN MOTHER AND DAUGHTER SHOULD REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Na dem sabi Posted: at 28-03-2016 10:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hmmm nawah for wicked moither in law dem
I saw Posted: at 28-03-2016 10:32 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SOME HOUSEWIFE OF NOWADAYS REALLY NEED TO BE CAREFUL. SEE YOUR FACE NW.
Tell dem Posted: at 28-03-2016 10:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mother-in-law your action is unfair,you as a mother&old woman shouldn't be malice with your daughter in law be it whatever&your son caused all the whole maTter here,living with your family is wrong.
Very unfair Posted: at 28-03-2016 10:35 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wetin mother and sister in laws dey do for d house, dem no get their own place...? Abeg make dem leave the woman alone she dey her husband house... Stupid yorubas na so so money dem know... I totally believe the wife...Abi na she punch hersef for eye...
Hmmmmmmmm,,,, Posted: at 28-03-2016 10:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What will even make her fight with her mother in law
D tori get as e b Posted: at 28-03-2016 10:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sorry but is family problem
Na so Posted: at 28-03-2016 10:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This is why it's not adviceable for a married man to stay in his family house
Abi Posted: at 28-03-2016 10:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see how dem disfigure her face.
Dem no like am ni Posted: at 28-03-2016 10:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yes mother inlaws shuld leave their children to be
Abi Posted: at 28-03-2016 10:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
My guy some husband are very heartless
So heartless Posted: at 28-03-2016 10:49 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sorry but is family problem
sure Posted: at 28-03-2016 10:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
HMMMM... YOU DON TOUCH WHO PASS YOU, WHY YOU NO TAKE IT EASY WITH YOUR HUSBAND MOTHER.
K Posted: at 28-03-2016 10:50 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What will even make her fight with her mother in law
you cant tell o Posted: at 28-03-2016 10:50 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |