The Refined Idioms

Date: 13-03-2016 3:36 pm (8 years ago) | Author: victor matt
[1] 2
- at 13-03-2016 03:36 PM (8 years ago)
(m)
A fool and his money............Na guy man best friend
A friend in need..............No go meet me for house
A penny saved.............Na half a penny tomorrow
As you make your bed.............Na so you go lay your mat
too
Don't cry over spilt ........Akamu
Early to bed and early to rise..........Na Ministry you dey
work be that
If at first you don't succeed..........Make you use another
passport
From frying pan...............to belle
When in Rome.............No do as Bini babes dey do oo
Who no know, e go know
He who lives in a glass house....... Na im pepper rest
A stitch in time...... .. dey prevent further tear tear.
Birds of the same feather.......na the same mama born dem.
One good turn.... ..... na correct power steering be that.
A bird in hand...... . wetin e wan be again if no be barbeque.
Half bread....... ... is better than puff puff.
Journey of a thousand miles....... o'boy carry your car go o
He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the
joke at the first
time and laugh when others dey laugh?
The patient dog........ Na hunger go kill am.
All work and no play......Na banker be dat
All play and no work...... Abeg na real life be dat. After all, u
no see as
u dey happy wen dem declare holiday???

Posted: at 13-03-2016 03:36 PM (8 years ago) | Hero
- Eazyatumeyi at 14-03-2016 08:27 AM (8 years ago)
(m)
no be lie
Posted: at 14-03-2016 08:27 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 14-03-2016 09:45 AM (8 years ago)
(m)
Hahahaha,,,,, it have tey
Posted: at 14-03-2016 09:45 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 14-03-2016 11:49 AM (8 years ago)
(m)
yes youbare correct
Posted: at 14-03-2016 11:49 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 16-03-2016 11:46 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 14-03-2016 11:49 AM
yes youbare correct
Roll Eyes PB4
Posted: at 16-03-2016 11:46 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 16-03-2016 12:41 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 16-03-2016 11:46 AM
Roll Eyes PB4
Who b d person wey post am pb4
Tell me,and I go tel am say is pb4
Posted: at 16-03-2016 12:41 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 16-03-2016 03:02 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 16-03-2016 12:41 PM
Who b d person wey post am pb4
Tell me,and I go tel am say is pb4
dnt mind that yeye guy jare.. na madness they worry him
Posted: at 16-03-2016 03:02 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 16-03-2016 03:03 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 16-03-2016 12:41 PM
Who b d person wey post am pb4
Tell me,and I go tel am say is pb4
Posted: at 16-03-2016 03:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 16-03-2016 03:04 PM (8 years ago)
(m)
nice jokes... cant stop lafing.
Posted: at 16-03-2016 03:04 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 23-03-2016 11:13 PM (8 years ago)
(m)
mmmm ...no be small ooh
Posted: at 23-03-2016 11:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 24-03-2016 02:37 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 16-03-2016 12:41 PM
Who b d person wey post am pb4
Tell me,and I go tel am say is pb4
na noise you dey Make
Posted: at 24-03-2016 02:37 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 24-03-2016 02:38 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 23-03-2016 11:13 PM
mmmm ...no be small ooh
e no big before na
Posted: at 24-03-2016 02:38 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 25-03-2016 01:39 AM (8 years ago)
(m)
I saw
Posted: at 25-03-2016 01:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 05:53 PM (8 years ago)
(m)
oya make we dey use idiom talk oooh
Posted: at 26-03-2016 05:53 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 06:01 AM (8 years ago)
(m)
Oya start
Posted: at 27-03-2016 06:01 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:47 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 27-03-2016 06:01 AM
Oya start
why you no start
Posted: at 27-03-2016 02:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-03-2016 05:52 PM (8 years ago)
(m)
Cos no b me initiate d idiom yarn
Posted: at 28-03-2016 05:52 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 30-03-2016 09:49 AM (8 years ago)
(m)
heheh i see am ooh
Posted: at 30-03-2016 09:49 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- morgrawl231 at 6-04-2016 10:37 AM (8 years ago)
(m)
U try,,,,
Posted: at 6-04-2016 10:37 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 6-04-2016 11:09 AM (8 years ago)
(m)
Hmmmmm... Huh?
Posted: at 6-04-2016 11:09 AM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2