catch u, no be small embarasment o!
Just folow dis guidelines & u are on ur way
to being a star
in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction, if na closed hall wit AC, better.
Maximum impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction.
...
3. Make sure say u get enof leg space. U
go soon knw why.
4. Form ajebo by crossin ur legs every
now & then.
5. U don ready 2 execute, try hold am
until time wey d hall
dey noisy incase ur mess na d type wey
dey sound like AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over
left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound
check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper
circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first person
2 complain.
2. Wen pple begin dey shout "chineke! E
no go better for d person wey do dis kind
thin,"
simply ask "why person no fit respect d
presence of odas
na?"
3. No hala pass odas if not u go become
suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!
=))
* AdvIcE No Be CursE! ;DTutorial.
To mess for public dey sweet but if dem
catch u, no be small embarasment o!
Just folow dis guidelines & u are on ur way
to being a star
in dis profession.
Posted: at | |