Hmm, I take corner eye the look this kind fire so. Politicians can do anything to cover their track
E b like say na V eye u get,,,, e no normal Posted: at 25-03-2016 04:51 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
there's no smoke without fire, which means dres something or someone behind dis fire.
True yarn Posted: at 25-03-2016 04:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HMMMMM.... WETIN COME CAUSE THE FIRE, PERHAPS NA COMING OF ALI CAUSE HAM. HMMMMMM, I JUST THEY OBSERVE HAM...
Posted: at 25-03-2016 04:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Una don burn that evidence abi?
Posted: at 25-03-2016 04:53 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What do u expect when a cofounder of a book haram sect visit ur house ?
Ask ur papa dat kweshion Posted: at 25-03-2016 04:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na dem dem,I dey go my own way jeje.
Yes na dem dem,,,, dey no themselves Posted: at 25-03-2016 04:55 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Thank God there was no casualty.
Yes o,,,, tank God Posted: at 25-03-2016 04:55 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make fire no burn the man oh
Abi Posted: at 25-03-2016 04:56 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
"Haram" fire
No b small haram fire Posted: at 25-03-2016 04:56 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Please is this the multi billion house
If u dey ask me na who I go ask Posted: at 25-03-2016 04:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make e burn their money
I hear u Posted: at 25-03-2016 04:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ok we are watching
Watch wella Posted: at 25-03-2016 04:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
its not ordinary, na naija we dey o
O k o,,,,, na extra- ordinary Posted: at 25-03-2016 05:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mmm fire is nobodys friend ooh
I dey test u Posted: at 25-03-2016 05:01 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hope nobody is injured
Hope so too Posted: at 25-03-2016 05:02 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
raynebee at 29-03-2016 11:49 AM (8 years ago) (f) na wa ooo Posted: at 29-03-2016 11:49 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 29-03-2016 06:29 PM (8 years ago) (m) the firemen are doing deir best...too Posted: at 29-03-2016 06:29 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 06:50 PM (8 years ago) (f) na rily wa Posted: at 30-03-2016 06:50 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 06:50 PM (8 years ago) (f) na rily wa Posted: at 30-03-2016 06:50 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 30-06-2016 07:46 AM (7 years ago) (m) see how the gods have decided to delete Ali Modu Sheriff whose hands is stained with blood from Ondo state...... Posted: at 30-06-2016 07:46 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |