LMAO! P Square Female Fan Shed tears Begging P Square not to Break Up (VIDEO)

Date: 21-03-2016 12:41 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
[1] 2 3
- at 21-03-2016 12:41 PM (8 years ago)
(m)

This girl no get problems at all. While some of us are bothered about lack of fuel, electricity and economic hardship, this one's worry is about P-Square staying together. She shot a video of herself crying and begging the brothers to come back as P-Square. Lol

<a href="http://www.youtube.com/watch?v=CHbC6h9MGdI" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">http://www.youtube.com/watch?v=CHbC6h9MGdI</a>


and another one:

<a href="http://www.youtube.com/watch?v=-X5dMRiWEdg" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">http://www.youtube.com/watch?v=-X5dMRiWEdg</a>


Posted: at 21-03-2016 12:41 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- BournIdentity at 21-03-2016 12:46 PM (8 years ago)
(m)
I saw,,,, nobsmalltin.. oya make dem queue for straight line dey cry... na d person wey cry pass go fit win their hearts make dem no breakup
Posted: at 21-03-2016 12:46 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Passion8Soul at 21-03-2016 12:53 PM (8 years ago)
(f)
Na true poster...dis 1 no get problem at all
Posted: at 21-03-2016 12:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nottingham at 21-03-2016 12:58 PM (8 years ago)
(m)
U no think u no don make an abi? Try being single mother for this music. Your brother voice dee make ur voice sound good no loss am
Posted: at 21-03-2016 12:58 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Nottingham at 21-03-2016 01:03 PM (8 years ago)
(m)
Just dee hide face put am bcoz the wife go look for u late make u explain the connection. Abi na una married wives cause am or money?
Posted: at 21-03-2016 01:03 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Slimchery at 21-03-2016 01:03 PM (8 years ago)
(m)
The girl was really bold to show her love for PSquare as so many people want to do this but think of what people may say, I really want them together again like she said what happen to the spirit that make them to sing We be 1 nor be 2?
Posted: at 21-03-2016 01:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gogoman at 21-03-2016 01:19 PM (8 years ago)
Online (m)
lonely bitch!! your mate dey army dey fight for them country, u dey on internet dey cry for married men
Posted: at 21-03-2016 01:19 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- maxzy277 at 21-03-2016 01:21 PM (8 years ago)
(m)
What a Love by a Die Hard Fan
Posted: at 21-03-2016 01:21 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 21-03-2016 01:21 PM (8 years ago)
(m)
FOOL LIKE YOU...DIRTY GIRL, SEE MUCUS EVERYWHERE,,WTF....U BETTER CARRY UR BOOKS AND START READIN FOR JAMB CAUSE NA PERSON WAY DEY JOBLESS NA HIN DEY CRY FOR PERSON WAY U NEVER SEE AND WAY U NO GO EVER MEET FOR UR LIFE...U BETTER be careful,be very very careful, CAREFULLLLLLLLL...............
Posted: at 21-03-2016 01:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 21-03-2016 01:25 PM (8 years ago)
(m)
KPANKAN!!!! ME WEN B PSQUARE NUMBA 1 FAN NO FIT EVEN CRY FR DEM, SHO, Y WIL I EVEN CRY? ABI DEM DEY PAY ME. SUMBODY SHUD TELL DAT STUPID GAL TO GERRRRROUTTT OF HERREE.
Posted: at 21-03-2016 01:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- christianity at 21-03-2016 01:35 PM (8 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin she must be high on fanta.
Posted: at 21-03-2016 01:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 21-03-2016 01:35 PM (8 years ago)
(m)
her problem those ones no even knw you
self....
Posted: at 21-03-2016 01:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dynasty4all at 21-03-2016 01:50 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 21-03-2016 01:19 PM
lonely bitch!! your mate dey army dey fight for them country, u dey on internet dey cry for married men
WHY CALL HER BITCH?
ANYWAY, ARE U NOT A YORUBA?
YOU GUYS CAN NOT MAKE A STATEMENT WITHOUT CURSE/ABUSE IN IT.
Posted: at 21-03-2016 01:50 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kp45 at 21-03-2016 01:55 PM (8 years ago)
(m)
Unserious girl
Posted: at 21-03-2016 01:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jimjibot10 at 21-03-2016 02:02 PM (8 years ago)
(m)
Hey, that is passion, not that she luv them, we are different, even me self like them too much, but God no d best sha
Posted: at 21-03-2016 02:02 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- Frederick01 at 21-03-2016 02:05 PM (8 years ago)
(m)
I KNOW THE PROBLEM. IT IS THEIR GIRL FRIENDS INSTIGATING THEM AGAINST EACH OTHER. BUT BECAUSE THEY ARE FOOLS, THEY ARE FALLING FOR IT AND THROWING AWAY BLOOD. A  VERY BIG SHAME.
Posted: at 21-03-2016 02:05 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- slimmygal at 21-03-2016 02:59 PM (8 years ago)
(f)
u get time dey cry still dey video urself, yeye dey worry dis gal ooooo. i guess she looking for attention from dem psquare.
Posted: at 21-03-2016 02:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chris78 at 21-03-2016 03:10 PM (8 years ago)
(m)
No be smalltins poverty and joblessness has a way of making people react to issues differently.    So psquare are dealing with you personally.
Posted: at 21-03-2016 03:10 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- jane4real at 21-03-2016 03:31 PM (8 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 21-03-2016 03:31 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- morgrawl231 at 21-03-2016 03:44 PM (8 years ago)
(m)
person wey e dey cry em own jeje,,,,u com say na P sqaure she dey cry 4,,,,,,,na  today???
Posted: at 21-03-2016 03:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3