BournIdentity at 4-04-2016 12:04 AM (8 years ago) (m)
Franel nobsmalltin o,,,, hw we go get Moses n yet no of dem deliver to conquer d Egyptians.... hahahaha.. na fake Moses wey like to dey chop amala ati ewedu we get
Posted: at 4-04-2016 12:04 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Eazyatumeyi at 7-04-2016 08:04 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 4-04-2016 12:04 AM
Franel nobsmalltin o,,,, hw we go get Moses n yet no of dem deliver to conquer d Egyptians.... hahahaha.. na fake Moses wey like to dey chop amala ati ewedu we get
lol no be lie
Posted: at 7-04-2016 08:04 PM (8 years ago) | Hero
BournIdentity at 9-04-2016 07:04 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Timothy Eazy on 7-04-2016 08:05 PM
the weed strong o
Kikikikiki,,, u no c him face....,,,? that kain weed na ukwale igbo mixed with sawdust d guy smoke... e powerful. And d highest no b here at all,,,, that is why e dey shine teeth give u,, even as e dey inside yamayama drainage
Posted: at 9-04-2016 07:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 9-04-2016 08:46 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 9-04-2016 07:04 PM
Kikikikiki,,, u no c him face....,,,? that kain weed na ukwale igbo mixed with sawdust d guy smoke... e powerful gan. And him highness no b here at all,,,, that is why e dey shine teeth give u,, even as e dey inside yamayama gutter water
Posted: at 9-04-2016 08:46 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Kikikikiki,,, u no c him face....,,,? that kain weed na ukwale igbo mixed with sawdust d guy smoke... e powerful gan. And him highness no b here at all,,,, that is why e dey shine teeth give u,, even as e dey inside yamayama gutter water
lolzz
Common sense is indeed not common.
Posted: at 12-04-2016 03:24 PM (8 years ago) | Hero