Awesome Posted: at 20-04-2016 05:31 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mak4lady at 20-04-2016 08:46 AM (7 years ago) (f) No be small better pikin.na who come be bad pikin? Posted: at 20-04-2016 08:46 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
diezo at 20-04-2016 02:16 PM (7 years ago) (m) FUEL (N190) INCREASED ELECTRICITY TARIFF YET NO LIGHT, COST OF LIVING DEY HIGH EVERYDAY YET SALARY REMAIN D SAME, NO GOOD ROAD, NO GOOD HOSPITAL, NO GOOD WATER ETC WITH ALL DIS WAHALA E NO REACH FOR D PIKIN TO HURRY UP GROW ANYWAYS SHA BEFORE D PIKIN GO GROW FAST PASS HIM AGE ENTER DIS NAIJA RUSH HOUR MAKE HIM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 20-04-2016 02:16 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FUEL (N190) INCREASED ELECTRICITY TARIFF YET NO LIGHT, COST OF LIVING DEY HIGH EVERYDAY YET SALARY REMAIN D SAME, NO GOOD ROAD, NO GOOD HOSPITAL, NO GOOD WATER ETC WITH ALL DIS WAHALA E NO REACH FOR D PIKIN TO HURRY UP GROW ANYWAYS SHA BEFORE D PIKIN GO GROW FAST PASS HIM AGE ENTER DIS NAIJA RUSH HOUR MAKE HIM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
you ehn Posted: at 23-04-2016 06:49 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
No be small better pikin.na who come be bad pikin?
I no know o Posted: at 23-04-2016 06:50 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Awesome
no be lie Posted: at 23-04-2016 06:51 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Okay.... My pikin do pass this one... No Biggie....!!!
are you sure Posted: at 23-04-2016 06:51 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Dasuki in the making:(
no be lie Posted: at 23-04-2016 06:52 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Woman wetin do your Bosom ?? You no wan make e fall abi?? U really have to be Careful..very Careful.. Very Very Careful.. Extremely CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLL
Hmmm fake nigga Posted: at 23-04-2016 06:54 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
hmm I doubt you Posted: at 23-04-2016 06:54 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
3 day,,,,3 weeks,,,,,,all na 33, later e go say d pikin sef don dey drink 33,,,,abi?
lol fast thinker Posted: at 23-04-2016 06:55 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
kk... lyf goes on
no be lie Posted: at 23-04-2016 06:56 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
So what to do, make we dey jump up? Take time man
tell am o Posted: at 23-04-2016 06:57 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
cant belive ds. ds child is more dan 3 weekz.
abi o Posted: at 23-04-2016 06:58 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
poster i suspect you to be sick, subject and the news are just 2 differ story,who knows if you will later come again to say 2 months
abi Posted: at 23-04-2016 06:58 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
This can be three days joor
true it can't be Posted: at 23-04-2016 06:59 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
E dey hungry days y he dey chop Mean while Na very old news
serious say na old news? Posted: at 23-04-2016 06:59 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
biafra pikin always strong and wise from womb!biafra,children of GOD ALMIGHTY!
this one na self praise o Posted: at 23-04-2016 07:00 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
biafra pikin always strong and wise from womb!biafra,children of GOD ALMIGHTY!
this one na self praise o Posted: at 23-04-2016 07:01 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
D baby is 3 weeks old but started doing it wen she was just 3 days old... Is dat too hard to understand u knuckle heads.... Una like to talk rubbish especially wen una no understand simple english...
hmmmm Posted: at 23-04-2016 07:02 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |