Actress Toyin Aimakhu & Adunni Ade At War Over Baby Mamas (Page 2)

Date: 20-05-2016 1:45 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- dickieponga at 20-05-2016 11:36 PM (7 years ago)
(m)
Being a baby mama has now become d scourge of today's society das y in western countries most crimes are committed by kids who don't have a fatherly figure in dere lives...FACT...
So don't let anybody tell u otherwise...It's a shameless thing to be called a baby mama.
D same baby mama go put anoda man for house wen u come visit ur pikin and na im go tell u wen to come and at wat time u need to be dere to see ur own pikin...It's not worth defending baby mamas cos na dem be easy meat pass, dey will poke any man wey dey available cos dem no say dere baby father dey live comfortably wit anoda woman...Na dem sabi poke pass if i lie ask Gogoman na im specialty be dat after ashys...   
Posted: at 20-05-2016 11:36 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 11:58 PM (7 years ago)
(m)
E no concern me
Posted: at 20-05-2016 11:58 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- homelighty at 21-05-2016 12:21 AM (7 years ago)
(m)
Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend

http://newsmaggi.blogspot.com/#/-silvia-wamon-twerking-nice-but-with-michael-and-friends.html


Posted: at 21-05-2016 12:21 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Novic at 21-05-2016 01:42 AM (7 years ago)
(m)
I really dnt think mayb you this guy get work... becz una no use una brain
Posted: at 21-05-2016 01:42 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 21-05-2016 04:25 AM (7 years ago)
(m)
Me i no fit marry anoda man baby mama or single parent cos i will find it difficult to raise anoda man's child.
As much as u will like d child it won't be d same love u give ur child and i praise people who do it...
D only way is if d children don grow comot from home and don set up dere own home which means d mama dey live alone den dat is fine...
Dere is pride in being married and it comes with respect and class as well....
Posted: at 21-05-2016 04:25 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 09:45 AM (7 years ago)
(f)
like I care...                                                                                                               
Posted: at 21-05-2016 09:45 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 09:46 AM (7 years ago)
(f)
like I care...                                                                                                               
Posted: at 21-05-2016 09:46 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- willyking at 21-05-2016 10:26 AM (7 years ago)
(m)
Yeye people
Posted: at 21-05-2016 10:26 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 11:43 AM (7 years ago)
(m)
Ooooo okkkkk ooooo...
Posted: at 21-05-2016 11:43 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kison at 21-05-2016 01:45 PM (7 years ago)
(m)
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...............
Posted: at 21-05-2016 01:45 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 21-05-2016 05:50 PM (7 years ago)
(m)
hard life
Posted: at 21-05-2016 05:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 06:15 PM (7 years ago)
(f)
okayyyyyy...                                                                                                               
Posted: at 21-05-2016 06:15 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 21-05-2016 11:34 PM (7 years ago)
(f)
who cares...everyone shud just do der own fin   
Posted: at 21-05-2016 11:34 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-05-2016 06:46 AM (7 years ago)
(m)
yeye people
Posted: at 22-05-2016 06:46 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 22-05-2016 08:17 AM (7 years ago)
(m)
What did they mean by babemama... are they use to them.
Posted: at 22-05-2016 08:17 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 22-05-2016 09:45 AM (7 years ago)
(f)
this is serious                                                               
Posted: at 22-05-2016 09:45 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-05-2016 05:13 PM (7 years ago)
(m)
their talk no make any general sense jor
Posted: at 22-05-2016 05:13 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 29-05-2016 07:39 PM (7 years ago)
(m)
Serious yawa dey
Posted: at 29-05-2016 07:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]