Why Do Single Guys Date Married Women Anyhow ? (Page 2)

Date: 20-05-2016 2:17 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Eazyatumeyi at 20-05-2016 09:27 PM (7 years ago)
(m)
I don't know ask Gogoman
Posted: at 20-05-2016 09:27 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 09:57 PM (7 years ago)
(m)
Yawa question
Posted: at 20-05-2016 09:57 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 20-05-2016 10:51 PM (7 years ago)
(m)
My god dem don really show dis woman....See d venom wey dey comot from her mouth...
Make i take cover...
Posted: at 20-05-2016 10:51 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 20-05-2016 10:53 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 20-05-2016 09:27 PM
I don't know ask Gogoman
Gogoman na expert for married women im no dey poke single girls...
In fact na dem dey sponsor am for everything e do...
Posted: at 20-05-2016 10:53 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 20-05-2016 11:05 PM (7 years ago)
(m)
Na shameless guy they do such a thing....
Posted: at 20-05-2016 11:05 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 20-05-2016 11:12 PM (7 years ago)
(m)
D person wey write dis article no d tin wey she go thru doesn't mean make she dey curse oda people...
A man cannot poke d same woman for 10/20yrs wen married cos even both of dem get tired of d same person.
Marriage boils down to communication and if both parties don't communicate den d marriage go definitely break down.
People take marriage for granted so dey don't bother to look good anymore dey pile on weight, dress horribly and don't even care anymore i.e dey become complacent forgetting wat made dem attractive to each other in d first place.
Sex becomes boring unlike wen u first met wen u used to try every position on earth.
After having kids partners don't bother looking good and keeping healthy, naija women go just look fat and ugly and d man go con get big belle like say im dey pregnant.
How dem no go fantasise wen making love, dats y dis angry b!tch no tell us wetin happen to am and where she went wrong...
Dere r always 3 sides to a story in dis situation...Fcuk her dats wat i say...
Posted: at 20-05-2016 11:12 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 11:56 PM (7 years ago)
(m)
That's a good question
Posted: at 20-05-2016 11:56 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- homelighty at 21-05-2016 12:20 AM (7 years ago)
(m)
Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend

http://newsmaggi.blogspot.com/#/-silvia-wamon-twerking-nice-but-with-michael-and-friends.html


Posted: at 21-05-2016 12:20 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- dickieponga at 21-05-2016 02:16 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: ghanse prime on 21-05-2016 12:20 AM

"Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend"...
Correction please it's behind "her" boyfriend and not "his"....
But u try sha..
Posted: at 21-05-2016 02:16 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 21-05-2016 04:41 AM (7 years ago)
(m)
Let's reverse d question sef; Why r married women always chasing and dating single men is it bcos of d sex ....?
Why r dey not happy and satisfied wit dere husbands, wat is it dat makes dem look at guys outside dere marriage...?
Next time u come out spitting venom u should always look at d different perspectives..
Gogoman e be like say u don go poke dis girl mama..?
Posted: at 21-05-2016 04:41 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- gunners4 at 21-05-2016 05:20 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri on 20-05-2016 02:54 PM
Does diz post make any sense!!?
horrible question,if such post made no sense to you I wonder what will.
Posted: at 21-05-2016 05:20 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 09:45 AM (7 years ago)
(f)
na wa fr dem o...                                                                                                       
Posted: at 21-05-2016 09:45 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 11:44 AM (7 years ago)
(m)
Huhuhuhuhuh... Na wa... I saw..
Posted: at 21-05-2016 11:44 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 21-05-2016 05:49 PM (7 years ago)
(m)
Dickie you talk well
Posted: at 21-05-2016 05:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 06:08 PM (7 years ago)
(f)
I wonder ooo..                                                                                                         
Posted: at 21-05-2016 06:08 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 21-05-2016 11:33 PM (7 years ago)
(f)
I dunno n I dnt care                                                   
Posted: at 21-05-2016 11:33 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 22-05-2016 08:14 AM (7 years ago)
(m)
Na useless guy they do that kind of thing... i no fit that kind of thing.
Posted: at 22-05-2016 08:14 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 22-05-2016 09:43 AM (7 years ago)
(f)
dem get problem ni                                                   
Posted: at 22-05-2016 09:43 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 29-05-2016 07:34 PM (7 years ago)
(m)
Na so u take c am yawa dey
Posted: at 29-05-2016 07:34 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]