Photos Of Crashed EgyptAir Flight 804 (Passenger's Clothings & Body Parts Found Floating) (Page 2)

Date: 21-05-2016 12:10 pm (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Oworen25 at 21-05-2016 03:47 PM (7 years ago)
(m)
To ooo bad
Posted: at 21-05-2016 03:47 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 21-05-2016 03:49 PM (7 years ago)
(m)
Rip to them
Posted: at 21-05-2016 03:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 21-05-2016 03:49 PM (7 years ago)
(m)
Hmmmmmm
Posted: at 21-05-2016 03:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 21-05-2016 04:20 PM (7 years ago)
(f)
dis is sooo sad...                                                                                                     
Posted: at 21-05-2016 04:20 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- leodavinci at 21-05-2016 04:24 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 12:55 PM
This particular game no dey my head at all. Na on d 15 of May wey I start to day comment meaningful comments just dey observe as things dey go. Everybody wey post comments, dem dey subtract from am. Mostly repetition of words no dey count.
All of us dey,,,,,  yawa_don_gas - Eazyatumeyi - Novic - Oworen25 - CHRISETTE - dickieponga - kachasi -  botlex - gogoman - AmazingMarie - leodavinci - kabukabu - Mykie010 until these two "'mia4321 and raynebee'" from nowhere waka enter here.  hmmmm,   nawa oooooo  ,,, sowie...,, as in all dier grammar no dey complete d highest, 3 letter words. BT d tin wey dey funny pass even with their so many repetitions yet naijapals dey score dem 10/10. Since dem come, dem never get minus 1. E.g, yesterday mia post count na 399post count/399comments n d oda lady behind am 206/206. Na him me vex, as to say more than half of d topics I never comments make I do like dem no wetin dey happen. I start from d beginning of May to dis day totaling 683 comments, una no wetin dem dash me? Them gi mi 158/683 e no even reach half of wetin I never comments since dis mth BT gi dem,,, mia- 128/128 d 2nd one,,,, 153/153. E be as get BT I still dey observe shaa...
..... Boss me bow for them o..... Upon all our comments me still dey same place... But me dey ur back like hunch back... Ride on
Posted: at 21-05-2016 04:24 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zoe61 at 21-05-2016 05:22 PM (7 years ago)
(f)
very bad news may their soul rest in peace
Posted: at 21-05-2016 05:22 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Philzylove at 21-05-2016 05:56 PM (7 years ago)
(m)
noted
Posted: at 21-05-2016 05:56 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 21-05-2016 07:57 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 12:55 PM
This particular game no dey my head at all. Na on d 15 of May wey I start to day comment meaningful comments just dey observe as things dey go. Everybody wey post comments, dem dey subtract from am. Mostly repetition of words no dey count.
All of us dey,,,,,  yawa_don_gas - Eazyatumeyi - Novic - Oworen25 - CHRISETTE - dickieponga - kachasi -  botlex - gogoman - AmazingMarie - leodavinci - kabukabu - Mykie010 until these two "'mia4321 and raynebee'" from nowhere waka enter here.  hmmmm,   nawa oooooo  ,,, sowie...,, as in all dier grammar no dey complete d highest, 3 letter words. BT d tin wey dey funny pass even with their so many repetitions yet naijapals dey score dem 10/10. Since dem come, dem never get minus 1. E.g, yesterday mia post count na 399post count/399comments n d oda lady behind am 206/206. Na him me vex, as to say more than half of d topics I never comments make I do like dem no wetin dey happen. I start from d beginning of May to dis day totaling 683 comments, una no wetin dem dash me? Them gi mi 158/683 e no even reach half of wetin I never comments since dis mth BT gi dem,,, mia- 128/128 d 2nd one,,,, 153/153. E be as get BT I still dey observe shaa...
I no dey compete my bro me wan reach Addicted Hero status before I stop Na d tin Wey dey drive me on be dat.
I hope all my comments count towards my hero status I dey pursue.

Posted: at 21-05-2016 07:57 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 21-05-2016 08:03 PM (7 years ago)
(m)
Make god dey guide us anywhere we go especially when we are travelling, dose people don reach home finish and na to land wen dis con happen. May there souls rest in peace..
Posted: at 21-05-2016 08:03 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 21-05-2016 08:24 PM (7 years ago)
(f)
Oh lord what is happening
Posted: at 21-05-2016 08:24 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 21-05-2016 10:29 PM (7 years ago)
(m)
This is crazy.... Imagine the plane that was about to land just crash and kill many people just like that... rip
Posted: at 21-05-2016 10:29 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 21-05-2016 11:07 PM (7 years ago)
(f)
so sad                                                                                     
Posted: at 21-05-2016 11:07 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 22-05-2016 06:54 AM (7 years ago)
(f)
may der soul RIP                                                       
Posted: at 22-05-2016 06:54 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 23-05-2016 05:36 AM (7 years ago)
(m)
make God accept their souls
Posted: at 23-05-2016 05:36 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 29-05-2016 07:42 PM (7 years ago)
(m)
Yawa church member
Posted: at 29-05-2016 07:42 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]