Why do ladies value ugly guys than handsome guys (Page 25)

Date: 04-02-2010 9:17 am (14 years ago) | Author: Chosen alex junior Aeron
1 ... 22 23 24 [25] 26 27
- trolling at 26-03-2012 01:15 AM (12 years ago)
(m)
wetin dey close yr mouth  Roll Eyes
Posted: at 26-03-2012 01:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:18 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:05 AM
i dont wanna go there..anyways how family? and dat sister of yrs wey dey eye me  Roll Eyes
family day jare, BABA GOD do well for our body. i no no sey dat my sister matter still dey for ur mind ooo
Posted: at 26-03-2012 01:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:20 AM (12 years ago)
(f)
.....well sha she day. i be don tell am make she trowey d love wey she be get for u give Ajanni cos Gift still dey ur heart now
Posted: at 26-03-2012 01:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:21 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 26-03-2012 01:18 AM
family day jare, BABA GOD do well for our body. i no no sey dat my sister matter still dey for ur mind ooo

lol, make hin send hin pix to my box make i access am  Shocked
Posted: at 26-03-2012 01:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:23 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:15 AM
wetin dey close yr mouth  Roll Eyes
trolling, i think sey u say u be wan transform so?
dis ur troble maker love syle never expire?
Posted: at 26-03-2012 01:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:23 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 26-03-2012 01:20 AM
.....well sha she day. i be don tell am make she trowey d love wey she be get for u give Ajanni cos Gift still dey ur heart now
lol thanks for the laugh, make i revitalize yr sister love now  Shocked
Posted: at 26-03-2012 01:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:24 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 26-03-2012 01:23 AM
trolling, i think sey u say u be wan transform so?
dis ur troble maker love syle never expire?
na my style na
Posted: at 26-03-2012 01:24 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:25 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:21 AM
lol, make hin send hin pix to my box make i access am  Shocked
[/quote
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin u worry o
Posted: at 26-03-2012 01:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 26-03-2012 01:27 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:15 AM
wetin dey close yr mouth  Roll Eyes
u wan make i open am?...i no sabi weytin una dey tlk na...una dey great una sefs n family which is  Cool
i dey tour...make i continue ma journey

Posted: at 26-03-2012 01:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:28 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:23 AM
lol thanks for the laugh, make i revitalize yr sister love now  Shocked
if u need am, send me some duoo make i go take toast am back from Ajanni cos he dey really dey take good care of her with all the cattle money wey him dey make..  Grin Grin
Posted: at 26-03-2012 01:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:29 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on 26-03-2012 01:27 AM
u wan make i open am?...i no sabi weytin una dey tlk na...una dey great una sefs n family which is  Cool
i dey tour...make i continue ma journey
Okey oooo, look ground well?  Grin Grin
Posted: at 26-03-2012 01:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 26-03-2012 01:30 AM (12 years ago)
(f)
thank u o...my eyes dey sharp for ground Roll Eyes

Posted: at 26-03-2012 01:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:33 AM (12 years ago)
(m)
you look more feminine in yr pix   Shocked
Posted: at 26-03-2012 01:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 26-03-2012 01:35 AM (12 years ago)
(f)
u wan make i luk masculine Roll Eyes

Posted: at 26-03-2012 01:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:35 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 26-03-2012 01:28 AM
if u need am, send me some duoo make i go take toast am back from Ajanni cos he dey really dey take good care of her with all the cattle money wey him dey make..  Grin Grin
i no like make ppl dey liar to me in the name of a joke,
Posted: at 26-03-2012 01:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 26-03-2012 01:37 AM (12 years ago)
(m)
na wetin i see for yr profile na
Posted: at 26-03-2012 01:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:41 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 26-03-2012 01:35 AM
i no like make ppl dey liar to me in the name of a joke,
which truth u don tell me before trolling?
person see you months ago on line appreciate you,
na now you con dey ask of am? i tier for u oooo
Posted: at 26-03-2012 01:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 26-03-2012 01:42 AM (12 years ago)
(f)
....abeg i don call an now, she sey she don get belle follow Ajanni, say make u wait make she deliver first den con do ur runs too  Tongue Tongue
Posted: at 26-03-2012 01:42 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 26-03-2012 10:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 25-03-2012 03:50 AM

Hmmm I c. So it means make i dey look for the ones we value my ugliness.


U too like to hear compliments...stop fishin for dem  Grin Grin u fiiiine nd u knw it monkey  Grin Grin
Posted: at 26-03-2012 10:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 26-03-2012 11:37 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-03-2012 11:37 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 22 23 24 [25] 26 27